show me someone as smart as this young man right here? this guy is teaching us what education never did..am glad I found this page.
2025-01-14 18:21:20
240
Chris Armstrong :
Oga E still dey pay 💯💯 Say what you know abeg
2025-01-15 06:37:03
7
ikehchuks :
we need to be very careful and be security conscious don't trust anyone
2025-01-27 18:52:25
0
Jay Z Charles :
some the sell kidney
2025-01-14 20:53:19
103
Cynthia Ogechi :
they collected 100m for mi boss for his 2 sons last week in Anambra state 😭😭
2025-01-14 22:36:30
41
Emmanuel :
I'm still in a big regret for my 350k wey I carry go give babalowo, make work pay. yet work no gree pay again.
2025-01-15 17:56:42
6
HOLMEZ :
Forest trading 😂😂😂 Omo make God just come abeg we don tire 😂
2025-01-15 01:05:54
24
🌄🪐 :
security no dey stop crime but job opportunity dey reduce crime
2025-01-14 18:23:02
132
myckelbundles :
What of the 2 people wey that baba say he won help
2025-01-25 11:57:31
0
Oakbaby :
Contents sef no dey too pay like that ooo😳
2025-01-15 01:51:25
30
_NigerianMan_ :
This guy will now make police dey catch people anyhow just for driving big cars.
2025-01-15 09:43:20
8
Master202 :
But why must you see someone driving good car and see the person as ritualist,kidnapper or yahoo,why? Does it mean people can’t drive good cars?
2025-01-15 15:44:26
2
IFY :
Yahoo Dey pay 💯 daily, but wetin u talk na true tho
2025-01-15 03:40:42
14
IKE ⭐🦅 :
which wan b ransom men?
2025-01-15 06:27:06
4
edesson14 :
even the people wey we think say them dey protect us follow dey collect Ramson
2025-01-15 01:20:22
50
Georgeè 🧜🏻♂️ :
Deep
2025-01-27 10:41:43
1
STANCOME✨🧡 :
True talk bro
2025-01-15 07:31:34
1
De young money 💵 :
you see that business, very soon everyone go enter am
2025-01-15 04:18:01
8
youngy🇲🇾🇸🇬 :
Omo you too wise bro
2025-01-14 16:22:33
17
Princess_sophie :
Some na rituals oo 🥲💀6 girls don mad for this state paaaaaa 🙂
2025-01-14 23:12:00
8
Zavagarri22 Oscar🇳🇬🇸🇪 :
Don’t be pressured by what you see in club bro na snow I dey pack here I no say money never full but I keep praying for better days
2025-01-14 22:44:53
19
STARBOI 🌟 SOBALI :
The way this my brother de call update for this yahoo,I swear this guy have suffered in yahoo and e no pick I swear then he entered content. But ur msgs are pure bro,I really appreciate. I swear
2025-01-15 08:27:00
8
JUDAS_OF_OUR_TIME :
You are saying the truth I have said it before, kidnapping is now business in Anambra state
2025-01-15 05:21:07
3
Sophie raiin :
I suppose follow you but no be my real account be this Your wisdom chok
2025-01-14 22:35:58
8
Nelson Chris :
U too wise bro, I respect u a lot 💯🫡
2025-01-14 21:31:04
21
To see more videos from user @smartworld1111, please go to the Tikwm
homepage.