@kvng__adeeda: Make una kuku go withdraw all my savings naa😒😡😂😂 #kvng__adeeda #viral #fyp #relatable @✨Olowolagba 🤍Biodun🥂 @Ben cardy 🎥: @WOLI-EZEKIEL🌈🕊
Na you wan hear church update na. me wey dey go out no get sense nii
2025-01-14 18:21:13
50
🎙️MBV🎙️ :
Me no even sit-down inside church for ifilo 😹me and my choir members we don japa go outside
2025-01-20 14:36:46
1
Kemmyte2009 :
come to C&S😂😂 especially AYO NI when our ajodun are about to start 4rm April 😂😂😂😂
2025-01-17 07:32:56
3
Ololade Arike :
come ayoni church u go know say cele nsere ni😂
2025-01-17 22:01:11
3
Ademide :
If you like take 20k go church e go finish😂😂
2025-01-14 17:48:22
89
giftluxuryhub1 :
Join media and thanks me later 😂😂😂
2025-01-15 10:56:29
8
🦋🦋EWAOLAMI🦋🦋 :
na me dey collect owo obirin rere 🤣🤣🤣
2025-01-17 16:15:41
6
estybea ♥️♥️♥️ :
naa so we dey do for our church too ooo.
2025-04-13 21:43:25
1
Dammy gold :
I swr na only choir you go for save oo🤪🤪
2025-01-14 19:59:29
13
Queen🦋Bella🖇️🌷🦋 :
Me I Dey run go outside sometimes o😂😂😂
2025-01-15 08:27:59
1
Bukola Sooclaasy :
Our church go still collect owo toilet 🤣🤣
2025-01-15 00:34:15
3
@kindele pemisire :
that's reason y i no kuku dey go church again tori o ti sun mi🤣
2025-01-14 21:14:18
2
Aracake🎂🥮 :
Haa, my brother come to CAC 😂😂😂😂😂
2025-01-16 15:42:08
3
Layo💐🌹🥀🌺❤️ :
Me I dey always go out during that time ni 😂😂you no do ham finish owo nepa too 😂😂
2025-03-17 15:12:35
1
ENIOLA BADMUS🌈🌻 :
me I day always day outside during this period.😂😂
2025-01-14 18:18:09
4
babygehh :
this is so accurate in celestial we need to change they have turned my father's house to market where they buy and sell
2025-01-14 21:48:12
5
Mosunpeperenpe ❤️ :
So accurate guy 😂😂na that time me dey remember to go toilet 😂😂😂😂😂
2025-01-14 18:54:04
2
Pretty 🥰😇jay 💍❤️✅ :
Like fr real 😂😂go join onibode or choir ✅ they no go disturb u 🙏
2025-01-15 18:54:38
2
margret455 :
be like you no dey choir
2025-01-14 17:56:13
6
Ayanfeoluwa Oluwanifemi💓😍💝 :
😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣 celestial my church 🥰
2025-01-14 18:19:25
2
Destiny's wellness&Aphrodisiac :
if I call name na everywhere go scatter 😂😂 and she no they pay oo na to they mark register 😂
2025-01-14 21:24:10
1
Ambar Oriade :
Very accurate!😃 And there was a Parish I briefly worshipped at somewhere btw Sangotedo and Awoyaya sometime last year… Even as a new face, frustration do me… Omo😂🤧
2025-01-23 19:41:06
1
LINA 22💎 :
i always shake my head and frown before they even talk Ni
2025-01-17 22:47:57
1
More!!💕 :
I always tell them say ano get cash and they will still collect transfer 😹😹
2025-02-01 15:46:52
0
To see more videos from user @kvng__adeeda, please go to the Tikwm
homepage.