I no go lie na ur music kill her allow her rest na 😏😂
2025-01-21 22:04:42
1332
Alexisrollie :
E nor hard to know abakiliki person 😂
2025-02-18 23:02:34
2
𝑪𝑯𝑼𝑲𝑾𝑼𝑵𝑶𝑵𝑺𝑶🥇🥂 :
Davido we know it’s you 😭
2025-01-21 22:05:12
1595
Ķòdèd🔞⚠️ :
Na only Nigeria fit mk God laugh anytime he's angry.He will be like;Angel Michael abeg on the television for me. Put am for Nigeria channel for me I wan laugh 😂
If I made u laugh pls drop a love ❤️
2025-02-17 20:01:44
818
🦋dat gurl Clara🦋☘️ :
you go first davido win Grammy 😭😭😭
2025-01-22 09:38:44
77
official riches ❤️🇺🇸🏝️ :
Your mummy sef day vex for you like this now😒💔😂
2025-01-21 03:56:20
1068
Nemiks :
God abeg bring im mama collect in career
2025-01-24 01:30:19
731
Loveth 🦋🤍♥️ :
omor guy u get hidden talent oo, abeg continue dey hide am 😩😩😭
2025-02-18 23:20:40
0
Amebo 😎 :
Na opueh records suppose sign you 😂
2025-01-21 07:07:23
124
OREO♓️❤️🩹 :
DAVIDO drop music ?
2025-01-21 23:11:16
19
0%🪫 Love 🌴 :
When she Dey alive you nor allow her rest,now she don die you nor wan still allow her rest 😪😒😂
2025-01-21 08:49:41
4707
jaydee 💔🥺 :
See as you de shame mummy 🥺🤭
2025-01-21 07:06:04
109
👑BIG MOUTH GUY 🥷🏻 :
If na you, you nor go leave yourself ?
2025-01-21 10:52:15
4461
Lau ra🥺🌺❤️🫶 :
Put me for this song ,e get waiting I wan sing 😭
2025-01-21 18:46:01
593
Temu :
Order sense from us Abeg 👍
2025-01-23 21:41:05
341
Okija otu :
Pls share
2025-01-16 19:36:40
76
Oluchi🎀💕🥹🤭 :
Plz drop link make we stream 🙏the song is nice and u sound like wizkid
2025-01-21 12:15:05
157
Phizzy_CBN :
Bro keep it up , just ignore the positive comments 💯❤️
2025-01-21 21:21:02
590
Zenver 🇳🇬 :
My bro you sef leave music carry that bike 🏍️enter road 😔 passengers full 😭
2025-01-22 23:15:44
99
M:)💕 :
Shame lodge me for Eko hotel 😔😭😂
2025-02-18 10:36:15
49
big24kbaby :
Your mama fit swear for you like this you Dey disturb her judgement 😂😂
2025-01-21 07:24:51
168
Beltshazzar🎭 :
Wizkid we know it’s you 😩😭
2025-01-21 22:50:50
2376
NerfedReborn :
Bro abeg nurr release am I know say her death pain u but abeg 😔
2025-01-21 21:18:38
41
lilprechy :
this thing no suppose funny 😭😭😭
2025-01-21 18:56:27
111
To see more videos from user @user2251155628682, please go to the Tikwm
homepage.