I get this mentality when i no guide but when the money come the mentality and feeling go dey different trust me
2025-01-18 19:59:26
22
Vivian_ Bella ♏💔 :
Ohh una dey do that??
2025-01-19 10:39:13
1
< ŇÊYœŽY> :
Like those boys way Dey do am ,make them better marry them o 😭😂
2025-01-18 15:42:21
140
BIG THING🕵🏻♂️ :
When I still get sisters 😂
2025-01-18 22:14:37
25
Adefilaayotomiwa :
Some will tell you to send money before a conversation 😂😂.. boys don suffer ehn
2025-01-18 19:38:18
45
FEBRUARY 4th 🎂 :
So girls receive money for being pretty ? 😭🥲
2025-01-19 00:09:26
0
Zeyad(yanshlover) :
Only yansh 😹🙂↔️❤️
2025-01-18 22:08:40
4
Bad boy Wizzy :
If I reason this matter I go de pity who Dey relationship 😂
2025-01-18 16:59:37
6
LEXI MUSK 😈🚀 :
Me self nah fine boy, who go come send me money ? 😂
2025-01-18 22:40:28
23
Sabi Cleric 🥶🤴 :
So make I use my own hard earned money appreciate your own beauty ?😔😹
2025-01-18 21:08:23
1
GBEMI☔️🐐 :
I will NEVER do such a THING 😂😂
2025-01-18 20:54:10
11
🫀Perrystunner🫀 :
I swear I nor simp reach there 😂
2025-01-18 13:16:41
2
onye odinaka :
if you like fine like goddess the only transfer i dey do na after opueh 👌
2025-01-19 07:45:20
4
生き甲斐、🌏 :
Cuz me self no worwor 😹❤️
2025-01-19 05:54:39
2
dfw future :
dem brake simp heart make I come follow am simpatize??😂
2025-01-19 05:16:13
2
Danilo🤖 :
Like paying money for being pretty make it make sense please 😂😂😂
2025-01-19 01:57:01
2
EL UTHMAN :
Like wetin be even send money to appreciate my Beauty ??😭😂
2025-01-18 22:39:27
2
Spencer❤️🩹🐍 :
Idgaf sexy !😭😹
2025-01-18 23:59:04
0
Diorkess12 :
I agree with you boss 💯💯😂😂
2025-01-18 20:28:56
2
Brian_Truck_Guy :
LIKE FINE GIRLS TOO FULL HOW MANY I WAN CREDIT ABI I BE CREDIT UNION BANK?
2025-01-19 08:48:46
0
CHIADIKAOBI🙂🌟 :
stingy we hail thee.🙃
2025-01-19 07:58:07
0
INSTANT RICCHES🧙 :
Ajeh bro 😂 cause where her own finest stop na there another woman own start
2025-01-18 23:10:45
2
Tony_Blay :
The more you have the less you spend she wants rent you put her in one of your appartment she wants hair and nails you take her to one of your saloon etc Na broke boys Na we dey suffer pass
2025-01-19 00:30:05
0
DEATH.FOLLOWING :
me self know my worth no be only them 😂
2025-01-19 05:44:42
0
To see more videos from user @he_is_danny2, please go to the Tikwm
homepage.