@gist_with_gifted: Replying to @Bright #foryoupagе #gistwithgifted

Gist_with_gifted
Gist_with_gifted
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 18 January 2025 11:02:32 GMT
321221
22040
695
309

Music

Download

Comments

g.e.m.i.n.i007
June 7th :
And all this pple wey dey spray money been dey call energy goddess Our wife 😂😂😂
2025-01-18 22:33:21
289
mikun_3103
🌸🎀AYOMIKUN🎀🌸 :
They think village girls are not expose
2025-01-18 13:43:45
136
stepper168
Too Broke to love 💔 :
Make I come later marry girl wey everybody get access to, I love waiting he Do 😂😂😂💞
2025-01-19 07:21:49
44
ola.m.i
🗽 :
You fit advice your brother to marry baddie ?
2025-01-19 00:22:55
88
iam_nemerem1
Nemerem :
make una wey be baddie dey online dey show yansh una never see anything
2025-01-19 01:30:44
7
tresycoo7
Tresycoo7 :
aboki no be man
2025-01-19 06:34:07
0
rahinathassana0
rahina Hassan :
my sister na so hausa guy Day
2025-01-18 17:08:18
34
omar_renzel8
_OMAR 🧿😎 :
If na your brother u go advice him marry baddie bring home 😂😂
2025-01-19 10:52:17
41
only1ne_bubu
only1ne_bubu :
Make una dey follow Saidaboj. Shebi una turn relationship to business center nah. Wife dey for villa dey wait
2025-01-19 06:00:27
29
ice_ace__
IC€_AC€ 🐂. :
Question of the day. (1) Baddie or (2) village girls 🤣🤣🤣
2025-01-19 07:42:06
10
ankia.brunnie5
Ankiambom🥰🥰 :
I nobi baddie them still leave me. Abeg let’s just be fearing these men😒
2025-01-18 18:17:50
5
olabisigold46
OLA _GOLD ❤️💕 :
Nah today you know 😂😂
2025-01-18 16:45:07
8
sparky99236
sparky😍🥰🥰 :
Dis girl de help the boy mother for village na y de mother join dem together
2025-01-19 10:15:46
4
debby.fresh6
Debby fresh 😘 :
Thank God say me na village girl
2025-01-20 08:16:12
3
beniliya
Mr. Ben :
Make una continue dey follow saidaboj na
2025-01-19 08:00:10
8
theyhateyakadi
Yakadi 😎 :
if it was, you won't u wish the best for ur son
2025-01-18 19:19:24
1
blackkodak001
BlackKodak001 :
Na peace of mind we dey find
2025-01-19 09:40:42
1
esther.francis35
Esther Francis :
make the village girl open eye first na once una go hear divorce (saki uko) meaning three times divorce that's hausa for you
2025-01-18 17:19:35
3
abbati2674
Abbati :
No vex we no go marry baddies😅
2025-01-18 15:15:01
42
slattttyup4l
slattttyup4l :
Who be this one 😏🤣🤣🤣
2025-01-18 16:21:28
1
ngodooesther263
Esther babydoo :
So are they the only one that date and end up marrying someone else?
2025-01-22 00:25:27
0
ishanlee1995
Ishan lee :
Person say make una be baddies ni 🙄
2025-01-18 15:00:39
2
geeneeposh
ReginaofTerreshclothings :
Like those names is very confused 😂😂🤣
2025-01-18 20:49:32
1
.yungwizard
Ola to the world📡💥 :
make city baddies self dey responsible 😏
2025-01-19 10:37:01
11
m007884
M🫧🔋 :
what people no dey too understand be say Hausa guys both their ladies hardly marry outsiders like for another state eg Igbo
2025-01-19 07:14:52
5
To see more videos from user @gist_with_gifted, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About