@nelsonappy: @AzapuMonika #djchicken #portablebaeby #obarakafamilly #nelsonappy #goviral this post does NOT support any form of violence, bully or harassment
Nelson appy
Region: NG
Saturday 18 January 2025 11:57:05 GMT
Music
Download
Comments
YOUR FAVOURITE EX BOYFRIEND,❣️ :
the funny part be say if he see portable he no fit talk oo😂
2025-01-18 14:22:24
263
DaVid :
Na this e new boy Dey gimme joy😭😂
2025-01-18 12:02:41
370
BOI SKIIDO⭐ :
money wey no reach 500k enu Po 😹😹😹😹😹
2025-01-18 17:23:45
17
QUII :
This new guy seff Na werey 😂😂😂😂
2025-01-18 14:56:01
93
🍟☮ bέRŘ𝐘 🫥👑 :
Who be dj chicken cap vendor!😭😂
2025-01-20 07:45:53
19
Mo Bola 🌹🥰 kitty 💦 :
Chicken fresh pass portable 🥰 portable be like Vigilante 😂😂😂
2025-01-18 15:34:36
81
temi3314 :
I have more than 50 gehgeh vioce note 😂😂😂
2025-01-18 15:57:20
7
Dacutemosiz00 :
All this money no reach 500k na Are
2025-01-18 20:04:10
3
B.B.Multiventures :
on top 300k wey he carry for hand 😂😂😂
2025-01-18 13:49:31
38
BAGBOY🖤🖤 :
That guy for him back na werey 😂😂😂
2025-01-18 14:01:26
38
Big kay⛎🏆 :
This new guy sabi work like mad
2025-01-18 13:55:32
133
Danny young :
Because of #100 #100 way they spent for you, you con dey shout like this 😂😂😂
2025-01-19 06:46:22
4
SPACE🪐 & TIME⏰ :
Oya everybody stop fighting 😡
2025-01-19 00:32:21
3
bigwave308 :
Nah this oversized cap wey him dey always wear dey make me laugh
2025-01-18 14:19:18
11
Teskimi :
What is paining me is that the boy wey Dey shout at chicken back he no go collect one Naira from it 😹😹
2025-01-18 15:09:21
4
Peehay_peehay :
no vex my daddy🤣
2025-01-18 16:17:02
6
Sir Beak ✍️ :
O like Sony Erickson 😝
2025-01-18 14:01:05
5
MOORE 💰📉📈📊 :
This new guy nah weyrey 😂😂😂 he sarbi the work 😂😂😂
2025-01-18 17:22:03
21
𝐇𝐀𝐁𝐄𝐄𝐁𝐋𝐀𝐈💀🐐 :
This new boy seff deh give me joy 😂😂
2025-01-19 05:50:09
10
fyrgocrzy :
this new boy dey give me joy🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-01-18 14:05:36
32
EASY T :
Dey play lol,u know how many bundle wey portable don collect since 2022..dis one con carry 100 naira here😫😂😂
2025-01-18 20:03:19
1
Anike💄🦋 :
Zazun😩
2025-01-18 16:47:53
3
heis_timmy😍 :
I like him boy vibe💯
2025-01-18 22:53:56
3
ENIOLA🥰 😇❤️✨ :
Abulegba guys no Dey play
2025-01-18 18:22:04
5
ojay Amarnni :
100 naira bundle bundle 😂
2025-01-18 15:31:12
2
To see more videos from user @nelsonappy, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2025 TikWM. All rights reserved.