ONE LOVE ASAKE FAN FROM MAIDUGURI
WE ARE ALL YOUR FANS 🔥💪
2025-01-19 06:46:46
25
@hamyvybes :
is dis his real account??
2025-01-20 23:15:31
3
FÊĎŘÏĈƘ ĜÂƁƁŶ :
abeg I no hear am say telsa give asake cyber truck E bi as if them din fake he tiktok account
2025-01-20 16:11:51
13
🅱️ORNTHROWAY♨️SANGO👾🔱Ⓜ️✝️ :
If no be asake I no dey do 🫂❤️
2025-01-19 11:18:50
31
Home Boi :
Asake just Dey live life as him want 😁
2025-01-19 11:25:14
115
IAm_Chacho07 :
Imagine Asake Dey on Three Teslas and carry tattoo full body, while his Ex boss Dey low key but money full ground. Omo imagine the kind funds wey Baddo get, still Dey low key. Jaiye e lor Mr Money 💰
2025-01-20 12:42:40
41
توباشاكور19711 :
Asake don big pass wiz now
2025-01-19 10:53:41
193
Western :
Car wey he buy,you don quickly tag am say na endorsement,Whr he wan see am
2025-01-19 19:59:24
5
CaptN :
Walai Asake has been Murdered
2025-01-25 00:08:58
2
nottattedfire274 :
Asake no deh post for day light
2025-01-20 13:11:19
15
Dope💰🦋🦅🪿🐦⬛🇳🇬🇬🇧 :
Asake don dey fly for daytime
2025-01-19 11:24:53
27
alade Oba :
Mr money 💴 rora 🔥💙
2025-01-19 13:10:19
4
Armstrong :
Sometimes na lack of money the make man humble but once money enter ur hand u go the do many things wey u been reason say u no go fit do am wen money no the ur hand
2025-01-19 21:51:54
9
joe_mike🇩🇪 :
portable once said?
2025-01-19 16:46:24
4
~La très capricieuse ~🇬🇦🇨🇻 :
Happy birthday 🎂❤️god bless you ASAKE🥰
2025-01-19 07:34:10
3
BABE ❤️🤍 :
My mentor❤️❤️🥰
2025-01-20 11:45:14
3
SAM101 :
What a great guy 🏦
2025-01-19 22:33:15
4
Olatunji :
Don’t blame Asake cuz he know what he’s doing,higher higher Big Brother ❤️
2025-01-20 07:44:42
5
ASHER-TECH CEO :
I hope u read the T&S of the contract before u sign ooo 😏
2025-01-19 15:24:02
9
oyenaire :
Happy birthday keep kinging
2025-01-19 12:49:10
4
afolabi Temitope :
My baby 🔥🔥🔥
2025-01-19 06:43:00
7
FT.01 :
My goat 🧏🏾♂️
2025-01-19 13:27:22
4
BRIGHT🤎 :
lol Asake wan dey do like big wiz
2025-01-20 11:09:37
4
Chima_Jago :
Happy birthday man of him own style. More love MR MONEY 💰
2025-01-19 08:09:41
2
To see more videos from user @asake_gallery, please go to the Tikwm
homepage.