Na so one say I be from water say I be their princess😂😭
2025-01-20 12:26:50
526
Jenniee💋 :
Before I'll hear you that girl come forward😂😭
2025-01-20 15:22:24
769
Sweet_Rita💕 :
i swrrrr guyyy😂😂
2025-03-27 21:08:27
0
Bettyidrian🇬🇭🇳🇬 :
Na so one say I be water pikin
Me wey no sabi swim sef😭😂
2025-01-20 21:05:50
50
serina💫😫❤️🌹 :
omo wen dem wan prophesy my heart dey always do gbim gbim 😹😹
2025-01-20 15:53:41
168
Jennifer 🥹💕 :
Nah why I nor dey go church 💔😂 make them no go cast me💔😂😂
2025-01-20 14:34:50
128
Lost soul 👨🦯🥀 :
Especially when you do one bad thing for Saturday 😂💔
2025-03-09 12:39:26
2
vee :
Fr,I'm scared to fall under anointing 😭
2025-01-20 15:18:55
41
Pretty Presh 💦😻🍆 :
Omo😭my own na to just dey squeeze face, both billing and prophecy I dey avoid am😹🙏
2025-01-20 20:10:30
17
Palmpay :
they don prophecy say u go be lawyer when i be science student 🤣🤣
2025-01-21 13:21:16
21
Chisom🌹🌺🌹 :
Omo one almost expose me, na em I burst cry take change the topic 😩
2025-01-20 16:41:59
48
Hacky_Tutor :
Naso one tell my mama say I be man for belle say na village people change me and my small sister to woman😮💨😩😂
2025-03-02 12:15:43
2
sweetestfaith25 :
Especially for Ebuka obi church 😅 guyyyy I no get power for deliverance section bikonu 😂😂
2025-01-21 18:30:46
0
Rita😚 :
Nah my mama pastor I avoid pass 😭
2025-01-21 18:41:52
16
kwinn_nailed_it :
Na why I no Dey go church oo😭😂😂😂
2025-01-21 07:02:20
15
ꨄ𝓴𝓲𝓶𝓫𝓮𝓻𝓵𝔂❤︎︎!🎀💕 :
Real o😂😂😂 omo something I finally relate to
2025-01-20 18:36:18
10
Jordan Daniel :
mk them no go spoil my juju Abeg 😂😂
2025-01-20 16:22:59
20
D🥀 :
After they call me and my friend out for sec sch taht year say we dey possessed cus we no close eyes as them dey pray and we no sing , since then I no dey fit look pastor oo the trauma ehh😭😂😂🫴
2025-01-20 18:50:14
12
Genny🎀🌷💕 :
Na since I small dem de tell me say my future bright😂😂😂😂
I just de suffer for school 😭💔
2025-02-19 07:41:01
3
F😌a↕️v😊o🌸u💕r☺️ :
i swr 😂💔 na why i no dey gree go church for village
2025-01-22 08:28:26
3
𝑨𝒓𝒊𝒆𝒔𝑿𝑶𝑿𝑶♡ :
And them go dey use mic talk 😹😹
2025-01-22 10:56:18
0
BAD PERSON :
I don finally hear Goliath side of story
Them Never Shout
WAR
START
David rush throw stone E good 😂?
2025-01-21 03:12:50
2
diva_black4 :
Omo real oo💔💔💔😂😂😂before de go say I be witch💔💔💔😂😂😂
2025-01-20 13:46:05
21
😈BABY EXCHANGE 😈 :
I think say na only me 😂💔
2025-01-20 08:01:35
19
Priceless🥺❤️ :
😂omo na so so anointing dey carry me…..I dey avoid front seat eh😂
2025-01-20 14:55:05
17
To see more videos from user @big_metro1, please go to the Tikwm
homepage.