If na like this dem Dey do the ashawo work, we for plenty for the job๐ซ๐๐
2025-01-21 09:08:34
665
Yemi gram :
You must marry this girl ๐
2025-01-21 06:17:32
970
Kentucky :
รณmรณ I jus like this girl... na her videos jus full my iPhone 16 pink color wey I get with my money and na inside my GLE 2024 I dey watch am now
2025-01-22 17:19:29
1
pablo_rado :
I go soon do this thing for one OS... I go say make she cook and leave๐
2025-01-21 16:36:29
23
Becca's Oven :
Na this kain overnight I de run, I prepare home cooked meals guys. please patronize me
2025-01-21 07:43:25
48
caseyfresh :
nah lekki them look alike
2025-03-18 09:59:49
0
Musa Lee :
I don do this thing tire ๐ na the loud i dey buy for them dey ruin everything for morning ๐คฃ
2025-01-23 09:24:54
0
Arthur :
Girlfriend is more expensive for the same task ๐ฉ๐
2025-02-01 13:57:33
0
Little~ad3N :
Uhm excuse me miss, why is your video the first and second video I'll be seeing on tiktok today ๐
2025-02-16 09:47:01
0
NAJ :
He sey na lekki they look alikeโฆ ๐๐๐
2025-02-21 17:51:35
0
๐ ฑ๐ ท๐ ณ ๐ง๐ญ๐ง๐ญ :
Many people are praising n saying positive things, now the other side is what if she can't cook like those olodos out there, Watin go happened? ๐ ๐ ๐
2025-01-21 12:00:11
4
Sholz :
she's destined to be a housewife ๐๐๐
2025-01-21 10:25:08
59
Tovia๐ฅฐ :
I talk em say Dey wan use u work again ๐
2025-02-02 11:30:43
0
car.mania :
well if u think about it they helping her out๐ค
2025-01-25 04:35:37
0
Bennie ๐ฆ :
As far as I go carry plenty take away go house no wahala๐๐
2025-03-07 09:32:11
0
Moha Suuley :
where is part 3๐
2025-01-22 16:46:51
0
Tobi-Chuks || STORYTELLING :
He follow new format for you๐๐๐
2025-01-23 09:20:19
0
heartwire :
Una don abuse this sound chai ๐
2025-02-01 10:49:45
0
Asiko :
next please
2025-02-02 03:03:47
0
tshilidzi :
so she's cleaning the hole night ๐๐๐คฃ
2025-01-23 17:37:43
0
VeryWeirdMan :
atleast turn the game pad on naw
2025-01-22 15:56:58
0
Beauty Bar By Ms N :
๐she never learns ๐
2025-02-03 10:51:46
0
To see more videos from user @chechebanks, please go to the Tikwm
homepage.