I don later broke oo 😭 i dey use 4days raise 3k cause those people wey i dey press for dey tell me say them no get 😭
2025-01-22 05:54:08
42
Higtension :
I swear, no be lie street no get memory
2025-01-22 03:35:56
23
user2536508177404 :
I want African friend
2025-01-22 10:17:58
2
Clara :
This is me right now imagining spending 1.9 million to rent house and furnish it for my brother just this January ooo but guess what he came asking me for money again yesterday which I got angry…..
2025-01-22 11:58:58
8
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend 🥺💔
2025-01-24 00:11:03
5
T-CLASSSIC :
I swear I buy iPhone XR 64gb she come they tell me say Wetin 64gb won collect say I no know Wetin my guys babe they use anyways I don get 2phones sha
2025-01-22 07:34:55
28
BǏG🐦🔥JAĞØ𝕎ÏℝË ØF ŤIKŤØK✨🗽 :
Street no get memory 😢💔
2025-01-22 07:20:40
27
Kenneth_Owen :
Leave that phone make he charge 🤲😂
2025-01-23 14:24:36
1
AburoBigWiz :
Who be them like this
2025-01-22 06:53:39
18
THICK THING :
My nyash big pass ivana own 😂
2025-01-23 06:54:15
0
Charlie O. Puth :
U fit still help make them tell you say did I ask you to help me
2025-01-24 21:33:19
0
Michael :
I know my future wife is here and she needs data.🥺
babe which network😏
2025-01-22 17:51:15
4
ẼVǍÑŠ FX🌴✨🚀 :
Serious boys needed to teach celeb
2025-01-23 14:46:25
3
Tega pounds🏝️🏖️🦅 :
E happen to me Ajeh 😓
2025-01-22 00:54:12
35
MARCOS WOO :
I want Africa friends 🥰
2025-01-23 00:48:25
1
Baby zino 😌❤️ :
I’m single 💔
2025-01-22 15:48:01
2
To see more videos from user @yankirichie0, please go to the Tikwm
homepage.