Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@mittjoe_sef: Never!!! #viralvideos IG-mittjoe_sef
Ⓙ.Ⓞ.Ⓔ 🍫🍭
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 January 2025 12:44:30 GMT
771346
114069
1595
11554
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.41MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
6.47MB
)
Watermark .mp4 (
0.74MB
)
Music .mp3
Comments
Mama 🥵❤️🩹 :
Una no talk fast nah🥹,I can’t leave this one oo😭😭😭
2025-01-22 19:06:21
475
Love Lyn🎀🧸 :
All of them be like brothers nd sisters to me😭🤣🤣🤣🤣🤣
2025-01-22 16:32:35
1611
Mhiz Jhenny 55 :
Even my neighbor seff. I no fit 😂😂
2025-01-22 19:12:16
185
itunuoluwa ❤️🌹❤️ :
Don’t pretend like you didn't see this, I said u will live long🥺🥺
2025-01-24 19:09:30
184
Nneka☺️ :
Una no quick talk nau😩 these boy na my ride and die Buh I no dey ever follow am talk for class
2025-01-23 10:52:57
18
mimilolo🥰❤🦋💦💥💋 :
Am getting married to my course mate this year 😍❤️
2025-01-22 19:32:45
180
DAMARIS 💕🎀🧸 :
Una no talk am early I Dey date am already. He’s my bestie friend and my brother Infact we go to lectures holding hands😭
2025-03-06 07:59:30
6
Imma🧃💰 :
CSC boys gather here me and you know say fine girls no dey our department 😂😂
2025-01-22 14:09:49
35
enainibillions✝️❤️🩹💯 :
Even who no de go school de comment 😂😂😂😂💔💔💔💔
2025-03-01 08:28:11
12
CHINWE🌸 :
Even my area person I no fit 😂💔
2025-01-23 09:47:00
142
Yomiide.🤍 :
That’s what I said till I met one sweet boy like that😫🥰😂
2025-01-22 19:27:27
3
Lahidey’s Empire💇♀️ :
I tried this thing, the repercussion still Dey follow me. It’s the biggest regret of my life lol
2025-01-22 18:55:08
487
💔 :
But I find mine in my department 🥹🎀
2025-01-22 15:03:20
126
Only-1 MASKY :
To date my agemate no gree me 🤣🤣I want person wey go Dey call me Nwa m 🤣🤣
2025-01-23 18:25:12
3
Sweet S :
I will never do such a thing 😡😡😡
2025-01-22 16:10:46
142
Tifeh 💜 :
Biggest mistake of my life 💔😭😭😭I Dey regret like this oo 😭😢
2025-01-22 21:52:03
17
♡Faithyy♡ :
Babe I don't like you dancing that second dance o😒
2025-01-22 18:58:20
33
Chidiuto 💋💋 :
Guy cute like 10 mennnnnnnnn🥰🥰🥰
2025-01-22 15:37:59
13
Hair Vendor in Onitsha/Asaba🌸 :
So all of una Dey online 😒 ,my last videos na 2likes and na me and my roommate like am
2025-02-22 07:23:23
7
Pretty Presh :
I can’t even date any guy in my school 🙄😂 no fine guys for my school 😂😂 na my lecturers my eye Dey enter 🌚😂🌚🏃♀️
2025-01-23 09:02:23
25
MOTUNRAYOH 🦋💜🎀 :
This quota don cause Wahala for my class group 😂😂😂😂
2025-01-22 21:51:03
6
Ajeife🥰 :
Nah anonymous every thing Dey later cast 😹😩
2025-01-24 17:59:27
11
BOSSLEY :
this guy looks like that guy wey write expo for cloth🥺
2025-02-17 20:37:46
2
ℂ𝔸ℕ𝔸𝔻𝔸 𝔹𝕌𝔾𝔼ℝ 🥷❤️🩹 :
Fine girl no Dey my department 😅(civil Eng)
2025-01-22 14:44:27
24
Cakes_and_more_by_jola🎂💐🖼️ :
I dated mine and we are still together since 3019
2025-03-08 07:38:21
3
To see more videos from user @mittjoe_sef, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
They need to fix it 😩 #thefinals #ps5 #mouseandkeyboard #embarkstudios #steam
🤪
لوك حق أوامر بابا ♥️ العباة من @Lamaé
#провал#врекомендации ❤️🔥🫶🏻
#capinpinbrothers @Sir Geybin Capinpin Brothers #tiktok #fypシ
الساعة تلميح إلى شي 🙂↔️💃🏻
About
Robot
Legal
Privacy Policy