@jidexklothing4: Cyber truck ✈️ #fyp

JidexKlothing👕👕
JidexKlothing👕👕
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 22 January 2025 19:38:33 GMT
1008505
181632
2008
2709

Music

Download

Comments

teee.dollar
Teee.Dollar🥷 :
No be play😂
2025-01-23 00:53:04
3746
danielochiagha
DANNY👑🧸 :
Una Dey talk like say e cost reach lambo …😹😹
2025-01-22 20:50:50
44
sayrahlee65
Sayrahlee6 :
jidex once side
2025-02-07 10:51:51
0
________babyyyeesha
@babyy yeesha 🧿✨ :
The car no fyn sef 😒😂
2025-01-23 11:30:50
63
anitaayomide1
Chi🌸🫂 :
If girl sef buy this one e no bad ooo🥰😫
2025-01-22 19:43:04
1021
hardiorichie3
hardiorichie3 :
Jidex omo werey first time of seeing cyber truck 😂😂
2025-01-22 19:49:33
1261
brobzyinfinito
Brobzy :
You Dey motivate and no be you get am 😂😂😂
2025-01-22 20:05:00
184
olamore173
OLA MORE🤍🤍🤍❇️ :
Did Xr users still Dey alive?
2025-01-25 09:50:25
2
dumzky04
ĶÎÑĠ ÐÂVÎÐ🕸️🪐🍫 :
congratulations to me in advance 😌✨
2025-03-12 18:09:45
0
mikkycee4
AQUINAS :
Them no allow Jidex touch am😂, e just Dey roam around the car
2025-01-22 23:21:22
113
big_bright13
AKANNI 🥇🛜🪐 :
You think say tap tap fit buy dis 😏😏😂 ma play 😅
2025-01-22 21:40:05
1
ivy.vivian8
BIG 🍑🥵 :
My ynash big pass ivana own 😂😭
2025-01-22 20:50:10
3
oluwadamilola_50
Damilola💕🧃 :
Na so I see cyber truck for my dream today Wetin e mean Abeg 😂😳
2025-01-23 14:20:16
46
mhiztitilayormi
Mhiz Titilayormi :
i will never be poor
2025-07-01 23:45:01
1
katyyoob
katyyoob :
Oga open the door jor 😂
2025-01-23 07:52:06
1
gods_favorite2000
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend 🥺🥺
2025-01-24 18:28:32
2
olamilekan_431
Olamilekan❤️‍🩹 :
Ino like the color 😞
2025-01-23 20:35:44
3
inhardtime3
⃟ :
No be your own mate?
2025-01-22 20:41:48
11
eleniyan647
Eleniyan 🙌🥷 :
Who’s coming from tobi post ??😹
2025-01-22 23:26:47
7
rubenlash
¥AYOMIDE¥ 🎚️🔗 :
Them no allow Jidex touch am😂, e just Dey roam around the car
2025-01-23 09:13:39
3
i.s.h.01
💐𝓥𝓲𝓬𝓽𝓸𝓻🦍 :
Jesus werey dey fear to touch am 😂
2025-01-22 22:05:52
5
pro_myce5
👻PRO_MYCE $🌙 :
The colour sef no fine if to say dem get purple I for buy am 😂
2025-01-23 20:06:14
5
olalekan_pounds001
🧃🥂OLALEKAN 👨🏻‍🦯‍➡️💰 :
Sorry to those who will skip..😢😢 Your mom shall enjoy the fruit of her labour ❤️❤️
2025-01-23 03:51:23
1274
ayomikundc
Akanniade👑✅🤴💪 :
No insult we Corolla users oooo abeg 😂
2025-01-23 17:15:45
2
diplomat377
Diplomat 🇬🇧 :
Ahhh omor 350 million no be here oo But I pray before the end of this year we go still run am , If you believe claim the prayer 💸🙌🙏💯
2025-01-24 07:52:26
23
To see more videos from user @jidexklothing4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About