my first child I spent 200m and my second I spent 350m God bless my hubby. since Una won dey mad for this app so😏
2025-01-24 22:22:48
3123
Emmynwa🌷 :
Sorry to those who will skip..😥😥
Your mom shall enjoy the fruit of her labour
2025-01-24 16:58:39
3895
Aprail :
Safe delivery to you and all pregnant women in Jesus name
2025-01-24 11:31:03
729
Wholesales ready 2wear balogun :
We wey our husband give 50k nko na all of us go born safely by God grace
2025-01-24 19:44:54
1459
lady B :
for those of us that know the truth and decided to keep quiet may our mouth never put us in trouble
2025-01-24 21:38:14
493
Ng baby :
congratulations but those these no reach 2.2 milion biko
2025-01-23 14:29:10
495
Hair&Glambymirioma :
After spending 2:2 million on baby things train am well agbero don much for street we no need more period
2025-01-23 15:51:38
363
MRS T 💍💙❤️ :
Others go come feel like their husband no Dey try una can lie ehn
2025-01-23 16:57:28
306
PrettySky :
2.2m keh. Ahh e too cheap oo. Mine I spent almost 25m buying stuff den 10m in hospitals 🚶♀️🚶♀️God bless my hubby more 🥰Congratulations 🎈
2025-01-24 00:18:40
834
BB London :
am 34 weeks gone
I haven't park mine
no money to buy 😔
2026-02-03 13:43:51
6
adaokeke :
mine na 10m my hubby gave me for baby things ,fake people everywhere I pitty who dey believe social media
2025-01-23 16:56:51
124
kamso😎💃💐💞 :
I like as everybody no small for comment section 😂😂😂😂
2025-01-26 05:21:32
65
Official federal :
sometimes make una wey be girls dey try calm down everything nor be Internet you never know who is happy for you or your husband nothing really concern me if e be 2.2m na your money spend it anyhow
2025-01-24 09:24:44
63
Uncle Law :
My first daughter I short down bank to buy the things, me and EFCC never still settled up till now. 😎😎😎
2025-01-27 19:33:22
28
Esther :
I will not buy in vain
2025-01-23 15:06:45
35
Morayo Med & Oral Care💊🦷💉 :
It’s cheap ooo, I got my own 5.5million , I never buy things finish ooo 😂😂
2025-01-23 20:41:25
21
AMY Nighties&LifeStyles :
Congratulations I tap from your blessing
2025-01-23 14:21:22
89
NURSEFUNKY1🧑⚕️💊💊🩺🩺💉💉 :
My own na 1 billion
2025-01-23 21:25:05
9
🧿♈️ :
I bought mine 10million,God bless my hubby☺️
2025-01-24 15:12:32
7
Dieu est mon bouclier 🛡️ :
Que cette grâce localiser toutes les femmes du monde 🌎 entier
2025-01-23 20:06:36
15
Mhareyteenho :
No be only 2.2 million, you go tell person wey never buy baby things
2025-01-23 14:49:23
158
EVERBEAUTY :
nd am here begging God to give me at least 100k for my baby things.. God pls bless me
2025-01-23 19:34:46
13
Caleb Gabriel :
Try to maintain privacy it really help....even Davido chioma no do like this....
2025-01-24 12:39:07
296
olorinkenny :
am 7month gone but have not get anything for my unborn child
God provide for my husband 🙏😮💨
2025-10-21 19:03:52
26
Panzy :
Omo things don less be that coz I bought my daughter stuff 9.7 million
2025-01-25 16:11:33
112
To see more videos from user @mmfamily042, please go to the Tikwm
homepage.