@fake.a.smile4: 🔝

Fake A Smile 🤫
Fake A Smile 🤫
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 January 2025 00:49:33 GMT
237828
17780
182
606

Music

Download

Comments

officialefcc03
EFCC NIGERIA :
Save as evidence
2025-01-29 14:50:24
411
lovelybird192
Future 😈 💔 :
You sure say no be him collect that 800k euro
2025-02-08 22:55:45
71
ibecelebforgermany
Verified😈Germany🇩🇪🇩🇪 Boi :
how many of una see the grace for he hand
2025-03-07 12:33:12
5
onlyonepara001
🪬 :
Better evidence for efcc. 💔
2025-01-24 19:54:36
223
valentine77854
Valentine :
may dem no carry this guy oo
2025-01-24 14:03:43
365
ikechukwundubuez4
Richie 🤑💰 :
Why guy man go dey use Snapchat video
2025-01-24 15:04:47
33
biggest4kt1
Biggest 4KT ❤️🦅 :
Body just dey sweet am.. I just dey laugh am sha 😅
2025-01-24 19:29:00
36
cxxx_86
GD :
Guy Una no supposed to be posting everything online! EFCC go soon looking for this guy
2025-01-25 08:56:37
12
To see more videos from user @fake.a.smile4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About