@smart_b1: Me this new year, drop your best part 🤣🤣🤣 #smart_b1

Smartb1_
Smartb1_
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 January 2025 06:31:36 GMT
1583855
124107
3419
12842

Music

Download

Comments

bobo_yk_staybless7
bobo_YK_stay bless 🎧🧢🕺 :
I see everyone wining this year 🙏
2025-01-24 20:13:04
479
favourchidinma58
favourchidinma58 :
my own be say e no dey reach whre e dey go
2025-01-24 15:31:09
577
user4987842133107
omolayo Odutola :
you get standby reply for everything 😂😁
2025-03-23 19:01:03
1
praiseduvie
praiseduvie :
brother buy biscuit for me nor worry I go buy for you, na waiting your father do me😂😂😂
2025-01-24 15:08:40
323
gift.johnson7
Slim girl ❤️ :
Pls can i use water to cook rice?😩
2025-01-24 21:26:17
40
oluwasegun1126
Oluwasegun :
oga if I help you who go help me 😥
2025-01-24 18:19:11
94
bigmercy41
bigmercy41 :
Smart b when you won reach your destination 😂😂
2025-02-08 07:54:29
12
iykeman_08
Iykeman08 :
you dey face 1 or 2, me i dey face 3 or 4, we are together 🤣🤣🤣🤣
2025-01-24 21:03:52
107
ope.moore6
Ope Moore✌️❤️ :
Me wey dey alive I don see food chop 😂
2025-01-24 09:54:38
123
user87234949121538
Mercy :
pls stop calling the name of Jesus in contents pls
2025-02-05 08:30:35
17
user21683631046878
Lady Pragya :
Where are you headed to?🤣🤣
2025-01-24 07:06:31
125
user5401229925524
user5401229925524 :
Oga dey answer the good name make I go collect the money 🤣🤣🤣🤣🤣
2025-01-24 22:22:15
48
prepre985
precious baby ❤️💕 :
😂😂😂 make i follow you so that I go dey get update on how to reply my enemy 😂
2025-01-24 15:14:53
37
modest_black
modestBlack :
I like as God creat everybody give them their own problem. If i help u,who go help me ?
2025-01-24 22:24:13
34
user15439576620177
Glory @33 :
you too much jaree,you answer all of them perfectly
2025-01-24 20:19:45
103
pearl_gal1
pearl_gal1 :
I get followers pass davido
2025-01-24 15:33:06
12
dazzlinglikebaby5
Dazzlinglikebaby :
Abeg where you dey walker go since 😂😂😂
2025-01-27 19:34:01
6
tosannelson
Tosan Nelson :
just get data for phone u go dey ok
2025-01-27 19:25:20
12
ifeeglam
Ifee💙 :
I haven't been seeing you around since, where have you been 😤😤
2025-01-25 01:01:01
5
philip1058
🤡🥵🌜Philip🌛🌚💫 :
Where you self dey go since
2025-02-01 17:57:44
15
chrysvie
Dark Avatar 🇨🇬 :
😂😅😅😅 na responses don’t kill me ohh i beg
2025-01-24 06:46:21
47
snaggly.waggly2
Snaggly waggly :
my lungs go crack abi😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
2025-02-02 06:23:31
7
kallmekim_1
kim❤️🥰💍🧢 :
Oga Today ma my birthday me wey for get my own anybody know 😂
2025-02-02 11:02:54
14
ifeoluwasherifat5
Ifeoluwa Sherifat :
Oga me self they face 3/4 nobody help me
2025-02-03 11:53:54
6
north_prince1
Kole🥶 :
If I help you who go help me got me 😂😂😂
2025-01-31 22:09:50
16
To see more videos from user @smart_b1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About