4 to comment, he no go better for person wey no like my comment 😡😡😡😡😡
2025-01-24 08:24:40
1321
Marvel Crown :
People are successful and I hope one day me and you will join the list 🥺🙏🏾
2025-01-24 09:57:16
777
April 22nd……🌹🏖️🇧🇪 :
Try reach VDM page 😩😂 ooo
2025-01-24 13:27:49
447
PILOR SAUDI :
i fit buy this guy low key 😂😂 make una rest 😂
2025-01-24 09:16:41
10
🍀FEMI🍀 :
David lowkey no to trust those good people oo,Remember Wetin happen to Ola moore
2025-01-24 10:16:20
808
P.R.O.S.P.E.R 🍁 :
Too much money de make pesin mad oo 🥲😂❤️
2025-01-24 21:23:08
247
Shmurda🦅🪵 :
David lowkey❌ David highkey ✅ 😂
2025-01-24 14:25:51
344
big Take off🚀 :
This boy don do everything to avoid effc
2025-02-19 23:33:01
0
Bye🤝🚶🏿♂️💔 :
Please i need 10 people that can act blue film🙂
2025-01-24 09:01:52
6
Just one guy 🎭 :
Na you go pack $800k?
2025-01-25 03:48:26
9
des_lion_den_ :
Na you collect that $850k
2025-01-24 14:17:06
187
VI DA💕 :
Who dey always video you seff🙄
2025-01-24 08:59:13
119
NOSH OF PH🍏🪐 :
$800k no go make u misbehave keh😭😅😂😂😂😂😂
2025-01-25 12:48:50
5
Lost >< Boy😡💕🔥🥶❤️🩹 :
David low-key guide still get peace of mind pass gentle investor 😂
2025-01-25 02:24:56
31
BIG🦋 SHUGA 💎🧜♀️ :
E get waiting I dy hear about 850k euros 😂😂
2025-01-24 17:21:44
103
richiegotpaid27 :
Na to learn this David dance na e remain
2025-01-26 01:26:50
4
DC4LIFE 💙💙 :
afar David lowkey wetin dey push you 👀
2025-01-24 12:31:10
108
nba_milli :
Who be tee dollar where David lowkey Dey see leg work na 💀
2025-01-24 09:41:47
15
BIG🍭 CACHET🍫🧸 :
Anything way person way guide dance na en i like 🔥🤝😹
biggest stepper 🙌
2025-01-24 08:48:43
73
Yes_Wicked_Great :
nor fear make funds just low small you go know the difference between haters and good friends 😂😂😂hater fit later still send you funds but you see Good friends your own don finish 😂😂😂
2025-01-24 19:33:37
5
To see more videos from user @davidlowkey_, please go to the Tikwm
homepage.