@sonitagold4: Even if ibekwe make them give me 😩😩#moneybouquet #fyp #sonitagold4 #viral_video #explore

So So
So So
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 January 2025 11:14:22 GMT
79996
3812
223
2921

Music

Download

Comments

preciousbby022
preciousbby022 :
Even if na ibekwe make them give me😩
2025-01-24 16:18:44
166
nancy.bae5
Nancy bae🌈 :
How una go post this kind thing and una no go let person download am....this kind thing suppose go WhatsApp status 😂
2025-01-25 10:13:20
30
eberechukwu001_
eberechukwu001_ :
And na Ibekwe be my surname ooo😂😂
2025-01-24 22:47:04
21
itzbeauty72
itzbeauty72 :
The ibekwe self I never see 💔🤣
2025-01-24 19:59:24
10
user3254776679671
De Boss :
Even if na udobuzor bouquet make Una give me abegg😢😂😂
2025-01-25 21:03:16
2
bryan.the.crusader
⚜️𝑩𝑹𝒀𝑨𝑵⚜️🇳🇬® :
even that ibekwe sef I no dey give anybody
2025-01-25 20:46:32
1
elon_muskk13
Elon Musk :
hope y'all know ibekwe is someone's surname 🥲😂😂😂
2025-01-25 09:28:58
0
jenny_lisar
Jennifer Uzolisa :
even if na Ibe make person gimme I go collect am happily 😩🥺
2025-01-26 13:26:48
0
nuella__ibeks
𝖬𝗌𝗌.𝕰𝖑'𝖒𝖒𝖆🎀 :
Y my surname?😩😅
2025-01-24 16:24:23
0
jaynifa15
somtochukwu ❤️ :
Even if na mazi make una give me😩😂😭
2025-01-25 22:14:33
6
preshgold224
preshlove :
Abeg anyone I go take 😭😂😂
2025-01-24 19:46:55
0
juliewz8
pretty lisa :
money dey am abii E no dey am?
2025-01-25 17:33:24
4
olamideololade803
olamideololade803 :
😂😂😂 I never see anyone before
2025-01-24 16:45:54
1
chidimmapromise69
chidimmapromise69 :
Ibe what 😂😂😂😂
2025-01-25 00:36:40
2
kwinefe03
God favorite kwin❤️🦋 :
Even if nah ibekwe make una give me 😩
2025-01-24 22:27:09
5
special.gold09
Special gold09❤️😘 :
Any one is better oo 😂😫😫😫
2025-01-24 17:38:00
0
bambinationz1
Introvert 😪💔 :
Even the ibekwe I never see 😂😂😂😂
2025-01-24 15:56:07
0
giftaugustine105
GIFT AUGUSTINE :
Biko let us download Na 😂😂😂 my WhatsApp needs to see this
2025-01-25 17:37:03
3
ijomaamanda
Ijoma Amanda :
Is the thought that counts 😁😁
2025-01-25 10:27:19
1
faithchiwendu2003
chibabewendy :
ibekew I see come dey complain
2025-01-25 18:29:30
2
flower0768
Flower♈️❣️🦋 :
I never even see ibekwe before 😂
2025-01-25 17:58:09
2
nancy00018
Nancy0018 :
Even the money ibekwe I never receive for my life💔😭🤦‍♀️😂
2025-01-25 23:50:40
1
sophiakings258
Sophykings 🥰🥰 :
Ibekwe self I never see 😂😂😂😂😂
2025-01-25 08:49:25
1
beatricedavid437
beatricedavid805 :
Any vendor in aba
2025-01-26 10:04:57
1
we_ndy33
We_ndy :
even the ibekwe seff I never see🤣🤣
2025-01-26 08:49:15
1
To see more videos from user @sonitagold4, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About