@m.r_a.l.e.x: 😂🤧@Gentleinvestor🐍😡🤸🏾🥷 @2 milly star 🌟👑

𝘼𝙡𝙚𝙭𝙗𝙖𝙗𝙮 😍🌴
𝘼𝙡𝙚𝙭𝙗𝙖𝙗𝙮 😍🌴
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 24 January 2025 21:21:00 GMT
349815
59233
605
2948

Music

Download

Comments

rachaelmonday02
-Sabigirl24 :
Go buy for Riri the scarf girl😂
2025-01-24 21:50:00
481
callmedear00
Dera 🎧 :
wetin gentle dey do for opay app
2025-01-24 21:28:50
386
pretty_ella95
Gurl 🤭like 😊 NUELLA 💍🎀 :
Person go get money, no boy to buy IG and fb for 😔
2025-01-25 13:13:53
83
adesuwa30
JESSICA🌊 :
Person go get money no boy to buy cana for 😭
2025-01-25 19:04:01
33
_blckdiamond6
>>🌴BIG—WILL🌴<< :
Gentle Dey en opay who notice 😅😅
2025-01-25 00:33:17
47
skolimowski11
konrad :
Gentle check acc balance na once e jump dance
2025-01-25 12:15:08
16
boluwa..tife
🫶fine baby.!😍 :
Person go get money no boy to buy fb and Cana for 😹😔
2025-01-24 22:35:20
25
libertynice0
🩶 :
Hand wey touch my comment won’t know poverty 🥹🙏
2025-01-27 07:25:21
7
olamilekan1294
Olami😍 :
Money go just dey sleep for aza😩
2025-01-25 12:40:08
5
giftfundz67
Gift fundz :
Omo eeh I just dey find loyal girl wey I go dey sponsor I never still see sha 😂😩
2025-01-25 10:10:45
10
nwokejiarinze
**SAVAGE** :
Money just Dey waste😮‍💨🤦‍♂️
2025-01-24 22:24:47
18
mikky.love6
Mikky love :
Na since last year I dey find Boy wen I go buy Ps 5 for 😂😂😂😂i never see self 😂
2025-01-24 21:32:39
24
To see more videos from user @m.r_a.l.e.x, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About