@tosynes111:

Tosyne🌸
Tosyne🌸
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 25 January 2025 18:53:41 GMT
502112
84381
1833
8251

Music

Download

Comments

defi_bby
OYINdefi🦋✨ :
Dem dey distribute money for university??😏
2025-01-25 20:41:32
2399
hardeyemoharhysha
Aishat🥰 :
Graduate without 1k nko ????
2025-01-25 21:11:13
426
ajibola_mondayz
ajibola_mondayz :
Dem don dey share money for university? Make una share update oo 😅😅
2025-02-13 12:16:48
0
adecrown19
Adecrown :
olodo don drop qoute😅
2025-01-26 13:27:08
245
bigjoks01
Bigjok’s 🤡🥳 :
Allow that phone to charge now 😏
2025-01-25 19:07:31
280
jadesolaaa.__
jadesolaaa.__ 💕 :
Graduate wey no see work na crèche 😂😂😂😂😂
2025-01-25 19:17:21
286
marquiii63
QUII :
if Una like make Una allow person wey no go school dey pressure Una 😂
2025-01-26 14:12:11
159
shabbzglam
shabbzglam :
Ex corper wey no see anything do nah Jss 1😂
2025-01-25 19:00:18
1122
internationalxderodi
XTRA DOINGS :
But honestly why you go Dey 400 level without at least 3 million naira or $4k self? Like honestly why ???
2025-01-26 01:05:24
3
aderins_ola
Derinnnn🎀 :
If you like make una allow person wey no go university pressure you 😂
2025-01-26 17:37:02
32
tra_vis329
𝕯𝖆𝖗𝖐 𝕬𝖓𝖌𝖊𝖑 :
No be 400k again na 2million😭😂
2025-01-25 19:50:57
170
classictolu
Abiodun ✨🌸☺️🤍 :
I remember when I was in 400L nobody broke reach me that period 😂😂😂now a graduate I still broke sha 😩
2025-01-25 19:31:35
88
asake_aloyinlohun
Asake Aloyinlohun :
😂😂😂 Take it easy girl 🤣
2025-01-26 13:22:41
3
mide.xo7
AYOMIDE🌸🦦 :
Graduate without 200k na come watin!😭😂😂
2025-01-26 05:52:57
19
hiqmat01
Classiq Qeemhart :
Graduate wey no get 100k nko
2025-01-25 19:44:17
13
richie.dim
richie dim :
You and sense get beef
2025-01-26 17:39:52
38
ihamtife
Kole Village Wife ❤️🥹🌺 :
As how 😡😡
2025-01-26 16:41:00
2
coco_s_looks
Coco’s🔹Looks | Hairstylist :
Them dey dash money for uni?
2025-01-26 10:44:46
43
To see more videos from user @tosynes111, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About