no be everybody madam, nah only Edo state, were the king dey rule, the oba no dey rule all nigeria
2025-01-28 05:12:20
14
Nancy’s Touch🦋🦋🦋 :
what if I marry from Benin I can still dress like this right
2025-01-27 07:37:52
2
blood of Jesus C :
oba don't want anything happiness in benin
2025-01-26 18:43:05
19
bolobolo4452 :
na lie blessing ceo talk.blessing is saying the truth.
2025-01-27 07:33:05
19
Justinjura :
Who Oba help😏
2025-01-29 12:39:35
9
user3555581372375 :
Oba done dey abuse e power, and some yeye edo pple wey get shallow level of tinking go agree to dis. pple wey dey sell am take eat, pay fee, feed children and family, how oba want make dem do.
2025-01-26 21:31:37
18
Edo blood 🩸 ❤️ :
The dis respect is too much them see our culture finish 😏
2025-01-28 07:54:23
6
ogumkainnocent :
so if a Senegalese or Liberian or Ghanaian wears it, will the curse affect them??? I need answers
2025-01-27 12:33:30
2
Angel 🎁🎂❤️🎉 :
Madam no be everybody na only Edo state people
2025-01-27 00:16:12
3
Dhyke Bruxells :
Which pride are u talking about....
2025-01-26 13:00:33
7
jteetadii5r :
Abeg since wey them do all that to Blessing CEO any bad thing don happen to her since that day??
2025-01-29 06:02:45
2
bendición Igbinosa1 :
Is because of James brown and bobrisky
2025-01-26 16:47:17
21
Nurse 💉💊Vera75☑️ TV :
True true this Blessing CEO nor fine
2025-01-28 09:10:59
48
Patrick Ariston728 :
Is not for Blessing CEo. Na Bob risky and James Brown
2025-01-26 18:15:36
16
star_choice797 :
but nor be only Edo dey dress like that, the urhobo still dey dress like that oooo
2025-01-28 17:30:02
3
Dhat Stacie :
Some of una no Dey hear word at all oo y’all are playing with the Oba of Benin …. Don’t wear means don’t wear and it applies to everyone! Even if u’re not Benin don’t wear!…
2025-01-28 10:43:20
3
Godelight :
she was so daring and totally disrespectful, blessing ceo walked on dangerous grounds. 🙏 🫡 🤲 🙌 RESPECT
2025-01-26 10:30:09
32
Davis Royal :
Benin too get doings that why
2025-01-26 23:40:43
6
Bella Tom Tom :
First time u dey make sense
2025-01-26 15:06:28
6
josephineegharevb :
You are very right my sis god bless You 👍👍💯
2025-01-26 11:29:39
22
ade :
you are very right sister God bless you 🙏
2025-01-26 12:07:33
20
To see more videos from user @germany.bosslady, please go to the Tikwm
homepage.