That’s why there’s communication, he has to communicate to her
2025-01-28 16:19:06
9
💚SHUGARBOI💚 :
How to make your boyfriend love you more
2025-01-27 13:58:42
5
💚SHUGARBOI💚 :
The Truth is bitter
2025-01-27 06:47:24
26
peterwest🥷🦅 :
On this part I no agree,no matter wetin I must chat or check up on who i love every blessed day
2025-01-28 12:26:17
8
Obi Emmanuel :
My babe gave me 290k make I take rent house last year when my former landlord gave me quit notice.
Bro, that was all her savings from her tomatoes market. We are getting married 28 of next month
2025-01-29 11:22:18
10
uzama :
I need girl with pure heart am really serious
2025-01-27 20:21:02
3
E.l.l.y :
Make I leave my course wey go give me degree, dey study man.
2025-01-28 16:20:21
2
ĶŘǏŞŚ ĎŘĄŸ📈📊 :
Exactly what am going through now na why I Dey ignore my bby I swear but she no go understand I don Dey feel like she go leave self but nothing spoil my happiness matters a lot 🥺🥺🥺