@chuchumoni: #chuchu #fyp @jeffery btc @♌️Reuben♌️ @BHADMAN OGBEFI👹🐍💥

Say hey to Chu Chu
Say hey to Chu Chu
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 January 2025 11:30:45 GMT
371258
51501
2771
7471

Music

Download

Comments

irreplaceablemontana
BIG MONTANA 💙💙 :
We too sweet abeg
2025-01-28 07:01:58
544
mond222223333
machala Nation FC :
but them Sabi make noise😂
2025-01-28 14:40:03
134
uchedebbie333
UR FAVORITE 🥰❤️misspinky🌺🌺 :
nah why I dey avoid man make them no say nah me give am diabetes 🥺😂
2025-01-28 06:48:41
710
uzi_musky_19
!!!!!!! :
You don try tall slim girls with nice sound track before?😂😂 guy them be honey 🍯
2025-01-27 23:39:26
166
gods_favorite2000
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend
2025-01-28 23:22:28
13
iwhitemoney
IwhiteMoney :
Every woman deserves to be called beautiful at least once a day. So,to all the females reading this.. YOU are beautiful! ❤❤
2025-01-28 18:59:05
105
jahswill55
Smooth042 :
at the same time with evil character😂
2025-01-28 07:14:32
166
goodseed214
🦋Goodseed🦋 :
I swear 🥺
2025-01-29 08:23:29
3
bekee965
🦋Bekee🦋🕊️ :
I go lie for u🤭,over sweet dey worri us especially imo state short gals 🤔
2025-01-29 10:10:13
29
pretty_ziah1
keziah🦋 :
na tall girls.
2025-01-28 19:16:02
16
debby7935
debby :
We too sweet abeg
2025-01-31 10:19:48
2
sweet_mimi8
M 🥀 i 🌺 M 💐i🍄 :
Thank God say I short 😫
2025-01-28 20:01:29
11
vickybaby669
Vicky🦋🥰🥹❤️🥤 :
We too sweet no be lie 😩😩
2025-01-28 13:46:42
13
bdg30bg
BDG🌺 :
You can say that again 😂😂😂
2025-01-29 23:51:41
3
thatsweetsoul4
🦋Omalicha🥺💕🫧 :
Na now I no why this boy no wan leave oh 😂😂
2025-01-28 11:47:45
15
ejthesongster
ej_mello :
My own dey cheat on me since last year but i no gree leave am o. Na just yesterday i leave am e pain me oh cos that other guy go just dey enjoy am now anyhow
2025-01-28 16:42:38
8
_valentine_011
🌴 BIG VAL👽🌴 :
No dey give short girls hope 😭💀
2025-01-27 18:27:30
54
jenny.sweet08
jenny sweet :
Nor be lie oh na my own I take no ❤️
2025-01-28 19:42:25
4
mekey__1
MEKEY 🥷 :
I don't think is God the fact that you can Carry them from one place to another opposition them to the style or hang them the way you like that easily make it so fun
2025-01-28 18:56:43
9
sugar__billions
Sugar :
na why them dey call me Sugar 😋
2025-01-29 14:09:14
3
chizzybby57
February 21🎉💕🎂🥹🫠🧸❤️ :
Make I use this one hold body 😭😭😂
2025-01-28 08:07:59
4
gunnersboy7
Gunners boy forever1 :
But them get anger issues
2025-01-28 19:42:01
11
chimaobi__001
OBIAGU :
tell me something, I go dey focus on tall girls 😔😔
2025-01-29 01:03:06
5
riri_baby1
Riri❤️ :
If you are seeing this on Thursday , abeg greet me before you go 😂😂😅 Biko follow me 😝
2025-01-30 04:13:57
9
mhis_ashlee
Mhis Ashlee❤️♌️🥀 :
Nor be lie o. We too sweet o😌❤️💯
2025-01-28 18:26:51
4
To see more videos from user @chuchumoni, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About