I stop to Dey enter enemy motor since the day I enter motor say make I tap the enemy …, upon how fast I am , the guy switch seat go back seat tap me inside the car ❤️🩹
2025-01-28 21:54:12
43
{president of bad boys}😈 :
😭😂 e Dey pain me wey Dey watch am sef
2025-02-09 17:25:21
2
RicHiE :
U cry 😂😂
2025-02-11 18:49:59
0
oNe oF noNE :
I just hissed for that first clip 😆 I could feel the frustration
2025-02-24 19:13:11
1
PRINCE OF TIKTOK 👑❤️ :
Ahhh 😂😂
2025-02-09 17:27:15
0
S•B :
the first one is funny.
2025-02-21 07:27:41
0
꧁⪻♥𝑝𝙤ᴩₜ@ℝ𝙩♥⪼꧂ :
Try Dey switch gun 😂
2025-02-01 20:44:33
1
umeh🐐❤️ :
d first guy no dey die 😂?
2025-02-21 05:09:29
0
Idgaf😛 :
Brr watin be this 😔
2025-01-29 18:45:51
0
⃟ :
You play with randoms na wahala🥲
2025-02-09 13:28:01
0
Softgurl~ Vicky 🍃🖤 :
Ahha omo everybody don sabi this game ooo 😭😂cause ahah
2025-02-11 18:06:54
0
MiraCOOL The PHOTOGRAPHER 😎 :
medic eh
2025-02-09 09:26:35
0
Lucky unknown 🧌 :
Ahhhh Omo 💔💔💔🤣
2025-02-20 22:02:51
0
𝙆𝙪𝙨𝙝 𓆉 :
Guyyy 😂
2025-01-28 16:38:46
1
⃟ :
He good as everyone don sabi play na😔
2025-02-09 13:27:19
0
Trenches Boy :
Bro😭😭😭😂😂😂
2025-02-04 01:02:56
0
𝓒𝓵𝓪𝓼𝓼𝓲𝓬 𝓛𝔁 ✝️☘️❤️🩹 :
No play br again hakimi too much 😂
2025-01-31 20:12:31
0
️. :
Omo I pity u my bro😂😭
2025-03-19 19:27:22
0
. :
no matter how codm hate me
I no go delete the game 😒
2025-02-09 08:10:00
0
꧁⪻♥𝑝𝙤ᴩₜ@ℝ𝙩♥⪼꧂ :
Some of them no Dey post this part for their content well done brother 🤣🤣🤣
2025-02-01 20:45:55
0
Aʟʜᴀᴊɪ Rɪᴄʜɪᴇ :
Ahh💀
2025-01-31 21:32:13
0
:
Omo I done see who worst pass me 😂😂
2025-01-29 18:49:46
0
To see more videos from user @samkid_yti, please go to the Tikwm
homepage.