I had a girl who was forming busy she won’t reply messages for days so one day I asked for her acct number she replied immediately and me to no reply her again
2025-01-29 13:30:07
1731
𝗞𝗘𝗟𝗟𝗬 :
DO YOU LOVE JESUS??
2025-01-29 16:03:40
1482
️ ️ :
I text one girl 16 Dec she replied on 20th January I don pin the chat I wan reply her on 24th February 😒
2025-01-30 15:05:31
341
Sam Of God :
He no go better for those girls 🤣🤣
2025-01-29 09:04:02
233
Emedyflatfinder :
So person wey Dey work go come online reply you
2025-01-29 09:18:07
41
Of Lagos :
E get one werey wey I Dey text she dey use 3 days reply…. The day wey she need my help I read without no reply
2025-01-29 20:05:22
131
Ghis B237 :
Brother hood is proud of you bro💯
2025-01-30 14:24:56
20
Nz_Anderson :
some will reply when they want ask you for money
2025-01-29 20:04:38
97
Ayinla :
Bro. E Be Like Sey You Don See Shege For Their Hands..
Thanks For The Update😊
2025-01-29 11:05:21
71
Creative J's Couture :
Me no dey waste time.... as dem plenty reach!!!! instant delete ooo
2025-01-30 18:30:50
29
I'm Different🕴📌 :
Girl no reply my message for 30 minutes, there must be a vital reason if not I'm done, Na cruise I go the use u catch 😂
2025-01-29 13:19:50
6
Brymon Jablany 🇺🇲🦅 :
💯 Bro to Bro no fool urself 👍🏾📌
2025-01-29 12:38:36
108
ARMIRAC :
guy any girl way like you no dy stress you
2025-01-29 12:40:08
72
emmy2nice01 :
Honestly bro. Because no matter how busy you are if you have someone as your priority they will always have time for you.
2025-01-29 16:54:19
62
Young Sammy :
Bro are you talking from experience😅😅
2025-01-29 20:48:15
6
MacRhoda_BRM🕊️🤍🫶 :
the best word I pick from here
"deh collect numbers till you meet the one wea go take you serious."
2025-01-29 23:18:02
91
Investor Ebuka💯 :
thanks so much for the message
2025-01-29 21:55:04
5
Mr prosper kwamkur :
I fit gets patient to wait for her reply, but I nor fit text her twice
2025-01-29 21:03:05
8
Lisa kelly :
i don go block her, thanks 😡
2025-01-30 14:20:44
61
Evidence :
brotherhood is proud of you 👏 🥰 👑
2025-01-31 12:48:33
5
GREAT 🤫 :
You be correct guy I comot cap for you 💯💯
2025-01-29 21:19:13
6
Ãß :
honestly speaking 🗣️no be lie bro
2025-01-29 21:04:58
13
ɪ ᴀᴍ 𝐓𝐨𝐜𝐡𝐢 🐐🤴🏾 :
Lesson learnt 🤧💔💔
2025-01-29 20:06:13
9
DON WEEZY :
Dating is jxt waste of time
2025-04-05 08:18:25
5
ezra4luv :
Sometimes after long reply she go come reply with billing
2025-01-29 06:12:17
14
To see more videos from user @jj_exclusive1, please go to the Tikwm
homepage.