Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@rizzy_dnd: No go work …you go cryyyy #fyp
Biggest Rizzy
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 29 January 2025 08:08:22 GMT
227880
35172
1077
3025
Music
Download
No Watermark .mp4 (
3.7MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
3.7MB
)
Watermark .mp4 (
7.21MB
)
Music .mp3
Comments
BIG LEO 045 🌴❤️🩹 :
Relationship of 4 months don Dey ask me for 10k. I don block am sha
2025-01-29 13:51:15
85
EGO..🍷🚢🤞 :
If I get 1m I go come carry 200k give girl make e remain 800 una de risk life oooo
2025-01-29 15:08:03
346
Big Nita👸🏾 :
That one concern una two…I sha don get 400k for my Aza🙂↔️😂
2025-01-29 13:51:52
634
αкα¢нυкѕ :
Na only u don talk truth for this app today
2025-01-29 10:33:36
1317
️ :
Wetin u wan even talk wey go make me give you 200k?
2025-01-29 13:29:04
284
Stephanie Ajiduah$$💕 :
Abeg make u n the other guy do 10k for me 😹
2025-01-29 10:39:07
295
. :
He gave you 200k cus he had 1million but I gave you 2k even though I have 1 million no be me you go scam 😹
2025-01-29 10:37:24
129
BLAQ🐐 :
So una dey give woman reach 200k?😳wow !
2025-01-29 11:54:48
106
𝗦𝗔𝗥𝗔𝗣𝗛𝗜𝗡𝗔 🪽 :
After una comment finish una go still credit your babe ! 😂
2025-01-29 19:37:56
29
ÓMÒŤÖŁĄÑĮ :
Omoh nah mouth most of una get nah una buy wig pass 😂😂🫴
2025-01-29 14:38:57
75
Rockzy Bee 💀🥷 :
Una dey press 200k? If e don pass 5k I don comot hand
2025-01-29 16:32:54
19
Nyfhemi.O💎 :
😂I didn’t tell you to give me the 48m now but I go still collect another 500k for hair after the 200k 😂
2025-01-29 15:04:59
11
Pretty Darkskin 🎱🇨🇲🖤 :
Make both of una send me 10k
2025-01-29 14:08:27
5
yeawhatever545 :
For 48million na 50k I go press 💀
2025-01-29 17:06:53
8
the_cornrowgirl :
All these guys really don Dey worship geh geh online 🥲
2025-01-29 17:22:36
25
𝕀𝕊🧳.𝕃🦅 :
I swr those girls Dey find who to use escape poverty Dey call am love 😂😂
2025-01-29 12:01:11
22
BNK :
Why I go give you 200k inside 1 million , wetin do I’ll see what I can do 😒
2025-01-29 16:59:02
5
𝑺𝒖𝒓𝒆 𝑩𝒐𝒚™ :
2.5gb gang gather here 🤝
2025-01-29 18:23:13
8
Emerald’s vogue :
Abeg make una come patronize me🥲 since money Dey abeg I get better fine shirts. Cheap and luxury🤲🏾 thank you❤️
2025-01-29 13:44:01
14
Ishaq :
The babe go con think say 400k na money
2025-01-29 19:57:37
5
Christian :
I don go through the comment section but I no see any girl🤣🤣🤣🤣…
2025-01-29 11:08:03
7
KaleYemi 🕊️ :
Que sera sera 💛
2025-01-29 09:50:57
6
. :
Make both of una drop update
2025-01-30 00:06:12
4
fw.austin🦦 :
If I get 48m, I can never give u even 50k.. goan work😒
2025-01-30 08:41:28
3
SN | Dora🩺👩🏼⚕️ :
Ahah😂
2025-02-12 12:25:13
1
To see more videos from user @rizzy_dnd, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#onthisday
Tienes en los ojos girasoles 🌻 @Miamicheldanceroficial
DESTROYER🥶
Prouve nous que tu es chrétienne @Sophie Ricci
#fyp #truth #Love #broken #men
#rabu #14oktober2026 #story #quotes #reminder
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy