@_colson: Seyi vibez was on another level while performing chance and hushpuppi 🗣️❤️#seyivibez #nsnv #vibezinc

COLSON
COLSON
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 29 January 2025 09:19:00 GMT
136449
24124
398
1105

Music

Download

Comments

ajibade627
MR.D🕊🫆 :
Last viewer 😳
2026-09-25 07:10:37
11
_colson
COLSON :
Dem suppose get seyi statue for museum ✨
2025-01-29 15:42:48
535
4godlove
4Godlove :
my mama told me about barrister I will tell my children about seyi vibes 😘😘🤞
2025-01-29 18:19:04
302
tie.xc
❤️‍🩹Yomade 🥷 :
Normal Seyi bad pass them papa ❤😏
2025-01-29 10:40:15
308
abrahamwiskel
abraham :
Last views nsnv 🔥
2026-06-28 14:56:09
10
happinesscreativity
💎 :
see how e dey flow🥰🥰🌹💐
2025-01-29 16:16:40
68
lonelyvoidx
lonelyvoidx :
E com still sabi play the piano 😭😭💯🥰🥰
2025-01-29 21:06:19
48
goodbadboypizzy
AKANNÍ 🐅🦀 :
lol for seyi eyes now e go think say he love himself pass me 😫😂💙😭🥰🥰
2025-01-29 22:45:15
61
______10105
𝕆𝕃𝔸𝕊𝕌ℕ𝕂𝔸ℕ𝕄𝕀 :
Something I dey always imagine if seyi no blow who I for con dey listen to 😫
2025-01-29 16:39:51
32
loseyi63
OLUWASEYI💚 :
he con be like prace and worship 🥰😁
2025-01-29 17:46:52
86
uzeryemigotit3
🌴ØLÁ_—_YEMI_CEO🪅💫 :
See as my head dey swell😫prof🔥💚
2025-01-29 17:43:25
24
ismoo_07
𝐼𝑆𝑀𝑂 🙂‍↔️❤️‍🩹. :
Na person u wan Mai hate b dis? Nahhh can’t b possible 😅
2025-01-29 16:10:37
34
officialkarinabowell
Karina Bowell :
Omo see goosebumps ❤️❤️
2025-01-29 11:07:58
82
promix211
🅟🅡🅞🅜🅘🅧$🅖🅞🅓🅦🅘🅝🎖️ :
Omo seyi don burst my head 💯😅
2025-01-29 16:08:38
75
pluto_4pf8
STAIN-LESS :
You will not die young ❤️🥺
2025-01-31 09:47:27
6
kolawealth1
Akorede❤️🥷 :
See calm performance and people dey feel am Seyi bad no cap 💚🍀
2025-01-30 07:20:02
8
echno15
ECHNO :
E come belike praise and worship for Church
2025-01-29 19:46:31
13
_colson
COLSON :
Will y’all run the numbers up if I drop the second part tomorrow 🤲🏽
2025-01-29 17:55:53
66
hell.loner0
VICTOR 💐 :
Them sef dey feel d vibez dem know fit jst talk 💛
2025-01-29 21:54:10
16
dfwkayod3
ₛₑₙₜ :
Jesus seyi vibez 🔥😁
2025-01-29 22:20:46
5
horlafrosh06
_____OLAWALE_____💰🦀 :
Unah sure this Professor nah human cause omo I’m even speechless See the calmness and steez with composure in one man at a time 🥰💐❤️
2025-01-29 18:02:42
7
olanrewaju2447
MEMORIES :
shey nah only me dey hear rise up and dance to my new fuji garbage and the beat wey zino use for here 🥰🥰
2025-01-30 13:33:03
7
celebrity_iphone_vendor
 celebrity_iphone_vendor  :
I still come back for 2026 do listen
2026-06-26 08:37:57
1
emperorwizzy1
emperorwizzy1 :
Music idol 😩😩😩our own time professor Micheal Jackson ❤️
2026-10-02 22:44:55
1
ayo.mide..001
A Y O M I D E :
forever this song ❤️
2026-06-18 15:03:03
1
To see more videos from user @_colson, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About