If he was happy he wouldn’t look out 😹! I like as everybody deh think say dem be main babe for relationship
2025-01-31 15:20:19
527
♡♡ MJ ♡ ♡ :
Nah boyfriend him be no be husband😌
2025-01-30 22:27:03
358
𝑩𝒊𝒏𝒂 𓂀 :
For person wey pay my house rent?
2025-01-31 18:08:29
245
❤️🩹 :
Toor that one concern you there 😂him no know say e get babe before him enter my dm ???🤣
2025-01-31 19:35:53
127
Ami💕 :
e no concern me 😊
2025-01-31 13:51:53
68
StargirlAmara🌸 :
Wetin concern me😂🙂↔️
2025-01-31 16:08:03
58
….Princess💕🎀 :
Omo i seriously can’t oo once I noticed you’re in a relationship I’ll block you asap
2025-01-31 17:37:50
62
sarahkings77 :
No let your boyfriend stop you from meeting your husband 🤲same goes to the boys no let your girlfriend stop you from meeting your wife 🙃🫠
2025-01-31 17:19:20
32
Mrs ruddy💍❤️ :
I nor really know how ona take da date people bf wen the guy go still even say i da relationship i just wan enjoy then you follishly agreed so funny,some men now adays no longer deny their gf oo 😂
2025-02-01 03:37:11
11
ᵀᴴᴱ♡ D A R L A🌷 :
Ogun lomapa gbogbowon ❤️
2025-01-31 18:24:52
17
Rose 🌹 :
Lmao, I will never do it sha, I did it once and I hated myself for it. I will never try it again
2025-01-31 19:27:10
7
𝐵𝒾𝑔 𝒞𝓁𝒶𝓇𝑒💕 :
Why your man no go rest
2025-01-31 17:50:06
34
NAILS&LASHTECHIN IJK/OJO💅 :
So all of una na Main babe 😹Oya na 😭😂
2025-01-31 19:09:06
31
Ella’s Thread 🪡 :
Na him and he gf sabi
2025-01-31 20:22:18
21
Chi_oma🙂↔️💕 :
Boyfriend not husband
2025-01-31 17:46:05
13
Oyin.x :
Na you Sabi Oo 😂😂
2025-01-31 17:57:46
16
𝓒𝓱𝓪𝓶𝓹𝓪𝓰𝓷𝓮🐆 :
Na una man worst pass😂
2025-01-31 21:50:48
63
Ms.Moyo🙂🩷 :
Stupid beings fr
2025-01-31 19:56:31
6
🍯Your pills💊🥹❤️🌸 :
For guy wey funds???😑😭😹
2025-03-12 18:45:38
3
Fareedah💗. :
The guy no know say he get babe 😹?
2025-02-01 11:09:20
3
💕 Dera💋💕 :
Na de girl born am ??
Even if na she born am,na she create am???????
2025-02-01 06:37:04
2
MANDELA BOUTIQUE🛍️ :
boyfriend oo not even husband?😹 make una LMAO😂
2025-02-02 09:13:06
4
She’s Aries4th♈️ :
What if nah him be my peace of mind nko or nah my future husband?😫😂
2025-02-01 02:53:48
3
Lyssa🌸 :
Wetin concern me😂
2025-02-01 06:28:03
2
Nnenna is crazy :
real..!!
2025-01-31 22:03:58
1
To see more videos from user @somaachii, please go to the Tikwm
homepage.