@theguymumu: E nor easy 😔 @TikTok #theguymumu #fyp #viral #fyp

TGM👴🏿
TGM👴🏿
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 31 January 2025 12:58:30 GMT
62584
9044
243
1689

Music

Download

Comments

lordbobby05
𝐁𝐨𝐛𝐛𝐲😈 :
ig no be app again
2025-02-01 00:11:09
207
wtfismichael0
wtfismichael0 :
Account wey I wan use start celeb I never bomb 5 people they tear the account, I just enter TikTok Dey think
2025-01-31 22:30:56
84
amanisnoone7
ENIOLA🤍 :
all my 17 Facebook account just go down this night 😩💔
2025-01-31 21:54:14
3
deroyagu5
DeroyAgu :
Mark never tear my 3 account since last year
2025-02-01 13:57:42
1
blaq064
BLAQ :
And ur SportyBet de ask you what is cash out💔
2025-02-01 10:43:37
44
kingwestfx
King West FX 🎭🔫 :
💔 my 4 Facebook inside 1 night na there i no say i don give up 😂😂
2025-02-01 10:24:34
0
david_ekwueme
DAVID EKWUEME AKACHI :
what of telegram boys you go just login for your app you no go see your chat again 🤣🤣
2025-02-02 06:59:15
3
kingovy_8
iam_ovie👑 :
the tin sef com mk me feel like say I de lazy
2025-02-01 06:37:24
11
carsonmelissa_
✪CarsonMelissa✪ :
Bro where have you been?🤦🏻‍♂️😔
2025-01-31 17:16:43
6
.kingsley_x1
𝑲𝒔𝒍3𝒚 :
i creat 20 TT ac , none of Dem gree follow 💀😭😭
2025-01-31 22:33:03
20
danilo88064
Danilo🤖 :
IG is the worst right now ☹️🥹🥲
2025-02-02 02:29:54
3
bigshot0626
𝗚𝗛𝗢𝗦𝗧 :
omoh my four years Facebook I just use am for like 30 mins I go offline come back online them Don white am 🥲💔
2025-01-31 23:33:22
5
1700apie
Ãpi£☮️💫 :
Guy 1st February mark don show me shege 😭
2025-02-01 00:31:46
7
shakarasavage
Rax Perry 🙂‍↔️ :
na that time I go know say my life don spoil 💔😔😂
2025-01-31 19:13:46
8
boys.on.work
Boys On Work :
Them tear my three accounts at once, na 1 second body calm me down 😔😪
2025-02-02 13:19:02
2
olawale..00
OlAwaLE🐂 :
I like the true life stories I Dey read for cs 😂😭
2025-02-01 03:24:26
3
nonch67
💭👻 :
I cry 😭
2025-01-31 20:15:30
1
wilsonwilliams85
wilsonwilliams85 :
Omo this one no be lie oo
2025-02-01 11:25:52
1
jassa.aguilar.bucsit
Jassa Aguilar Bucsit :
fb account again 🤣🤣🤣
2025-02-01 08:33:09
1
chibuike6787
Ask of Chi buike :
I swr nah so I shout yesterday night 2 account gone
2025-02-01 15:32:40
1
_mynameshades
S H A D E S 🇳🇬 :
bro like 😭😭
2025-01-31 18:46:02
1
bonny.0116
bonny 011 :
Na over 2.5 be that 😂
2025-01-31 18:57:43
1
justiby1
justiby1 :
But why dem Dey tear account like this
2025-02-23 09:58:46
0
pusha_01
Pu$ha_🥀 :
Mine no the add friends 💔😞
2025-02-24 06:36:08
0
michaellee17
MICHAEL LEE🩷😇☺️ :
My Wife Born this Morning
2025-02-01 11:12:52
0
To see more videos from user @theguymumu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About