@porkiyor: Tag that friend with love🥹❤️ @ABATI UNIVERSE BOI🌍✨

Porkiyor🦍
Porkiyor🦍
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 February 2025 10:58:27 GMT
707409
147060
8437
8936

Music

Download

Comments

tayerichie.d.great
TayeRichie.D.Great 🐐 :
If nobody dey for you gather here 🥺💔
2025-02-01 11:07:05
982
lorzy10
rïçh wãys 💵💵 :
if 2k no small drop aza
2025-02-01 14:43:56
5
abatiade1
ABATI UNIVERSE BOI🌍✨ :
My guy 🫂❤️
2025-02-01 10:59:47
1485
phan_tom44
⛳️🏌️‍♂️ :
Abati sabi act like person wey broke true true 😂💔
2025-02-01 11:33:16
1474
joyoverjoy1
JØY J 💕 :
There are friends like this 💯! Bcuz na me be this? my 34yrs on earth as thought me to hold longer b4 lifting. Na use plenty. Make them collect money, they will only remember D one day u said No
2025-02-08 01:55:06
0
kodaq__
Kodaq__ :
Na for only TikTok 😹😹
2025-02-01 14:36:08
6
yasscodmyt
Milano FX :
No be for real life ooo
2025-02-01 11:07:59
55
durex8666
durex :
😂😂una two play play
2025-02-01 16:56:10
2
.i.a.y00
Billy😮‍💨 :
When that one go guide ?
2025-02-01 17:10:53
5
topebamzy
Tope🤤😑 :
Na inside film this thing Dey happen, ✌️😹😹😹
2025-02-01 11:40:36
5
hayzed30304
Sabi-Boi 🌴 :
Even my papa no Dey for me 🥺
2025-02-01 11:16:00
130
vic_tor919
vic_tor919 :
Me and the guy no dey again🙂
2025-02-01 11:55:53
19
bigtrex00
BIG TREX🙂‍↔️😈🫣😈 :
Man like Danny boi 🥰
2025-02-01 14:09:01
9
ceerovkyt
ceerovkYT ✞ :
All this one na for dream o e no dey happen 💀
2025-02-01 12:41:54
4
ikogbonnathegreat
ikogbonnathegreat :
Oga show am way!! This one nor be love💯✌️
2025-02-01 16:59:41
5
desmond.nice07
. :
I nor get instead I Dey do for dem 💔😔
2025-02-02 05:54:51
4
To see more videos from user @porkiyor, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About