Shame wear me ankara... see as he stand like ghost wey wan seek revenge 😂
2025-02-02 22:05:30
7419
Monsor Dc ❤️🩹 :
Who dey on bed dey laugh 😂😂
2025-02-07 21:02:31
532
De Sureboy :
D man must be a mortuary attendant nothing you won tell me 😂
2025-02-01 19:38:17
3596
Reedah :
Person see you for real life u Dey talk about picture 😂😂😂
2025-02-01 22:17:04
2040
vicapplause :
Is this guy alright???
2025-02-02 10:07:06
1758
All_by_Grace(ABK MAKEUP ARTIST :
the guy wear hanger join the cloth?
2025-02-02 18:50:26
2911
Dollybaby❤️ :
The guy from mortuary come this hunt game show?
2025-02-03 21:44:07
296
iam_caspaharmony :
Madam, go and check his social media handle, he looks better there 😔
2025-02-02 09:40:12
245
THICK❤️HONEY 🍯 :
D camera man na werey 😂😂must he zoom d leg 😂😂😂
2025-02-01 21:03:46
1009
Ayo 🫧💕🌚 :
This my uncle no dey hear word 😞 I tell ham make he no go oo 😞
2025-02-04 22:55:45
10
ياسر 😍☪️ :
Why the guy sef stand like that Abi he Dey read national anthem silently ?😭😹
2025-02-01 22:04:42
259
VENOM💀 :
bro is lying in state while standing 😂😂
2025-02-02 04:24:48
687
Sarah🦋🧸 :
Shame lock me for toilet😭😂
2025-02-01 22:40:10
424
chukwumezie :
why's he freezing at the same time 😂
2025-02-01 23:05:46
359
SSIAH👑🤍⚡ :
The guy belike ghost wey nor gree rest in peace😭😂for Africa Magic movies😭😂
2025-02-06 23:27:02
43
Kole🥶 :
Single ladies abeg no vex we don dey look for that ghost since last week he ran away with workers cloth we don’t know na here he dey come to find love 😂
2025-02-07 23:34:01
17
ifemzy presh🦅💕💕💅💰 :
Abi nons miraj told de man to freeze😂😂
2025-02-01 21:04:40
176
Aisha🌹🖤 :
no one is talking about how calm she was while cooking him😭😂
2025-03-23 09:55:32
1
Bennie :
What if he is a prince disguised to find love
2025-02-02 10:46:45
7
Blue Berry 💙🦋💙 :
Is he dead ?
2025-03-23 22:47:29
1
ADE ORI 👑🥶 :
Baba still say him fyn for picture pass reality 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-02-02 22:08:06
60
🌺🌹favour :
Oshodi Agbero don go hunt game show 🤣🤣
2025-02-02 10:08:03
341
OmokAy_Stiches :
But why him self con stand like langidi 🤲
2025-02-02 16:09:55
589
sharon-ex 🌹🌈🤍🩵 :
Laugh no gree me comment 🤣🤣🤣
2025-03-23 16:16:27
2
Big Pet 🌺🦋🌈 :
The girl insulted him Calmly 😂
2025-02-02 15:19:39
143
To see more videos from user @nestcasting, please go to the Tikwm
homepage.