@priscillia_jerome_: E no easy ooo😂 #PANTGIRL

PANT GIRL👙
PANT GIRL👙
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 01 February 2025 22:43:24 GMT
207012
17161
238
216

Music

Download

Comments

messomah
Mesomah👑 :
Your baby no get DM?
2025-02-02 13:15:28
61
_____esther1
ALEXANDER❤️😒 :
Na your husband Dm you suppose send am go not TikTok 😂😂
2025-02-01 23:26:33
712
mhizgold116
oke endurance :
I nor know how this pikin video take Dey always show for my fyp I. E nor Dey follow her o
2025-02-02 09:00:15
24
jojoahams
Ahams_daughter :
So, should he come and watch it from our fyp ? Answer me 😒
2025-02-02 18:40:24
10
olaniniola
Nini O LA :
So make we help u forward am give him???
2025-02-02 06:48:04
320
chisom_024
Chisom🌸💗 :
Toor US nor easy to go again, Mk I just remind u, long distance marriage😭madam onye ocha wife😹😹
2025-02-02 06:48:30
37
mackysavage237
Màçky Savage👗👜 :
The way the glasses fit your face Damnn …you’re actually very beautiful
2025-02-01 23:17:32
137
precious_luff
precious ❤️ :
on a norns marriage is not an easy task,not only marriage with a white man
2025-02-02 01:46:09
16
mercyyyy198
Mmeso❤️ :
How far you go relax ooo
2025-02-02 10:39:48
0
_nkasi
_Nkasi Tru🇳🇬💘🇺🇲 :
Una Dey try for this white man marriage oo😂😂😂
2025-02-02 16:15:48
4
zainabthriftwears
Zainab :
U sha wan use oppression finish us 😂😂
2025-02-02 16:02:21
1
rayo_gold5
Morayo olaide :
Kin ti wa 🙄wetin concern us 🤷‍♀️
2025-02-02 21:28:41
6
meldyberryy
Mel :
Tor 😂
2025-02-14 16:33:00
0
shop_with_bleh_ph
2k_crop top vendor_ph :
We no really send you for here
2025-02-02 08:51:37
11
omomo5482
Omomo💞🥹 :
I’m single 😞😔
2025-02-02 05:35:59
0
ajibadedamilolaazeezat
Zeezah beauty glam 💋💋 :
Lol even my sis wey no marry oyinbo wey her husband just stay there she go through this always 😂
2025-02-13 18:05:16
0
cest_mo21
C’est Mo :
Wetin con be our business bayi 😂
2025-02-02 08:27:25
0
ava674580
ava :
My own question is how old are you?
2025-02-09 03:03:08
0
goodness3326
GRACE 🍫 :
Mama let’s me be your personal makeup artist 🙏
2025-02-02 10:34:03
2
brown.skin.gurl02
𝒴ℴ𝓈𝒾𝒾𝒾💞 :
Abeg find one gimme Biko 😂🙏
2025-02-01 22:54:45
5
bigbabypretty20
Thatsweetchubbygirl🙂‍↔️💕🤩💋 :
Your husband no get dm 🙄🙄
2025-02-02 14:44:02
1
trustesin852
Trust🌺🦋esin🦋❤️ :
God of husband locate me 🥺☹️
2025-02-02 13:16:00
5
ayaaba_0
cheese001 :
no likes? why now?
2025-02-13 01:27:49
0
beebaby265
🤍🤍 :
We no really send you for here
2025-02-02 01:49:38
1
doxa1108
Glory💕🥰 :
444 followers
2025-02-02 16:40:27
0
To see more videos from user @priscillia_jerome_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About