My husband 😂😂 I just pity who Dey tell am secret 😂
2025-02-02 13:58:30
2044
d_realblessb :
E get one secret wey I never tell am since three days maybe na why I dey get headaches 😒
2025-02-02 19:58:53
484
perpetual0211 :
Na my babe be this 😭😂 that boy too like amebo 😭😂
2025-02-02 15:29:04
1637
Skincare || Imports 🇨🇳🇬🇭 :
It’s my birthday today guys 😍😍
2025-02-02 20:28:03
135
Worlld StarBoy :
One girl in my area just got pregnant, am leaving this area tomorrow morning bcz she sabi lie! 🥺🥺
2025-02-02 14:22:44
219
abayajalamiavendor_in_ib :
Na my dad be this 😂😂 He will be like am saying this so that you people can learn from it 😂😂 Wetin I won learn for pesin matter wey no consign me ……
2025-02-02 21:20:58
74
Elena❤️🌺 :
And na still una go single for another comment section oh😂💔!
2025-02-03 08:05:45
80
Amarachi 🌹🥀 :
wait oo everybody don get babe 🧐 na only me come single?
2025-02-02 22:26:49
17
JAY :
Unfortunately I have been served hot breakfast
2025-02-02 22:47:17
9
rutheyong147 :
I can’t relate, loneliness won kpai me😏
2025-02-02 22:50:53
265
📍💫 Ifu_nanya :
I never see or get who go follow me day gist n gossip yet😔
2025-02-02 15:48:53
18
mhiz Ta❤️ Tiana🤍 :
so everybody get man 😏😭😂
2025-02-02 20:24:08
15
Maria Luis 🇳🇿🇳🇿 :
Am single boyfriend needed 😩
2025-02-03 09:45:52
2
Tiwa🫶🥰❤️ :
I pity who Dey tell my babe secret 😂 if I’m not online my babe will ask me to come online or come over that we get gist 😂😂😂😂 if baba forget anything he will tell me immediately he remember 😂😂😂
2025-02-03 06:46:19
24
josh07901 :
Omo if u don hear this sound before then u supposed don marry by now😡
2025-02-04 01:48:16
6
🖤🌴 :
I con repost like say I get girlfriend 😂😂😂😂💔
2025-02-03 15:53:55
2
AFRIKA🌍 :
Mk i go show my babe she too like amebo 😂 single people can relate mk una no worry they go soon kee all d single people 😂
2025-02-02 21:42:26
9
rejoice Jesse :
my babe will be like..kada ki fada wa kowa faaa😂😂😂😂
2025-02-03 14:52:03
13
kole_firstdaughter :
All of a sudden everybody husband like gossip 😂😂 make me sef do marry gossiper 😂
2025-02-02 21:58:35
26
BIG JENZ😎 :
If he is not like this, I don’t want him 🤣
2025-02-02 22:57:43
21
zeez🌺🤍 :
My own will be like…. Gist dey oo 😂😂
2025-02-02 17:51:05
52
Nkem Frames & Prints :
My father to my mum every night 😂😂😂
2025-02-04 06:58:10
16
Twinnie empire😍 :
I for tag my man but nor be only me he dey date 😂
2025-02-03 19:48:12
4
JENNY🎀 :
Na me be this 😭
2025-02-04 19:56:37
3
Asaremzy🇨🇦🇨🇦🇳🇬 :
"you will never believe what happened" 😂
2025-02-02 14:34:51
86
To see more videos from user @freshnass_lifestyle, please go to the Tikwm
homepage.