@my.gee_for_a_reason: Replying to @abisoye_03 #happynewmonth #febuary #fypp #fypdong #goviral #vues #peller @Joel Editz❤️‍🔥 @Funke Akindele

My Gee
My Gee
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 February 2025 10:26:26 GMT
485729
20726
315
4540

Music

Download

Comments

abbcomedy1
Abbass :
See as successful people Dey like my comment 😁😅😅❤️
2025-02-03 16:29:25
156
hassantaiwo777
PrimeXV :
wetin you gain as you no allow person download
2025-02-02 17:52:09
164
jeremy_brownie
👑JEREMY_BROWNIE👑 :
You still add the wickedness for the video 😒😂
2025-02-05 16:33:24
4
peeboi1
Peeboi 💐 :
If I no fit downtown I go screen record 😁
2025-02-04 12:15:40
4
el_of_darkness
TheDark :
God pass you, I don save am😂
2025-02-03 17:00:59
44
rickylogs1
RickyLogs1 :
As you no allow us save you no go see that 1 good😡
2025-02-03 22:38:56
3
ototo9678
OTOTO :
Chop your video, wicked human being.
2025-02-03 09:58:26
58
yung.lizy
Yung lizy :
I no fit forget the year, wey My Gee go off gen for shrine 😂😂😂
2025-02-03 11:11:41
3
innocentdevon91
Innocent Devon91 :
Na so eiye they think🤣💙💙💙
2025-02-09 06:53:27
1
mainspirit
Airdrop🛸 :
Who are ur gang member if no be us wey dey comment 😂
2025-02-04 05:44:34
10
iamtristanbunton
Tristanbunton@ :
I be gang member too make una allow me download na 😭
2025-02-03 10:01:03
36
yussy114
YussyDc❤️ :
E no go better for you as you not let us save ham
2025-02-05 01:43:27
1
ade_dat_shekere_boy
ADE-DAT SHEKERE BOY :
Saw this guy today at ikeja ajeh baba dey curse all d drivers wey no wait as we dey cross, person even hail am 🤣🤣🤣
2025-02-02 21:47:11
31
exkay77
Exkay Makaveli :
you no lie 😆😆bcus i no fit download the video😂😂
2025-02-04 15:29:04
1
grateful_loner
💘KING NARADISE 🖤✝️💘 OTF💘 :
💓make we save na
2025-02-02 10:46:17
5
hsn.nsn4
Hsn Nsn :
you don dey show your wickedness for video, shop m very wicked man
2025-02-05 09:28:45
1
vibraladin
VibrAladin :
This guy never to lie to you
2025-02-09 06:03:08
1
gennynnaji5
Doc Richard maged clef :
Well play 👍! screen record successful. My own Werey Dey wear suit maworry!!!
2025-02-04 11:24:21
1
iam_realemmy
EMMY 😎 :
If you like no allow download I still download am give my gang only
2025-02-03 09:56:24
3
gods_favorite2000
City_girl 🦄💜 :
I Dey find boyfriend 😞💔😞
2025-02-05 23:48:33
1
finnessethegang
Finnesse The GanG :
na this guy off gen for shrine na😂
2025-02-03 21:01:52
6
da_trybal
Wicked man 🦇 :
Why he resemble vdm for the ending 😅😅
2025-02-03 01:23:42
8
oshomicheal872
oshomicheal872 :
500 billion wickedness 1 good that good is for me and myself
2025-02-08 06:55:19
1
roy_isibor
Uncle Roy :
My Gee😂😂 where my ikeja goons at???
2025-02-03 11:35:55
7
ty_bleeze
Ty :
Well said🤝I’m a wicked man😡
2025-02-03 09:11:27
2
To see more videos from user @my.gee_for_a_reason, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About