@bucattic: Na una no dey see the car 😂😂 #mindset #imagination #tiktoknigeria🇳🇬 #fyppppppppppppppppppppppp #viral_video #goviral #comdeyvideo

Bucattic
Bucattic
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 02 February 2025 15:42:09 GMT
1712580
188310
5443
25996

Music

Download

Comments

bigrizzy27
bigrizzy27 :
E belike say you go need to pump one of the front tire 😂
2025-02-02 21:35:18
5623
amstan14
amstan😎😎 :
Bro u will make it in Jesus name 🙏✌️
2025-02-03 07:00:12
2213
ask_of_akate
captain blood :
See as successful people de like my comment 😂😂😂😂😂😂
2025-02-04 09:38:22
438
itzayooade
🆒👿🔝🔛 :
shallipopi song no dey ever sweet for my ear
2025-02-03 16:07:51
53
badsnc04
♤♡DaViD♡♤🇧🇪 :
person dey crase una think say na cruise
2025-02-03 09:14:46
358
laboss919
Mr Benefit Bot 🤖📈📉 :
Who dey watch on Monday morning with empty belle 😂
2025-02-03 07:50:27
1711
samatha.shelia
Samatha Shelia :
Laho means leave ashawo hustle oohh 😂😂😂😁😁😁
2025-02-03 12:21:55
656
enzomoore0
Laurenzo :
That guy on green go sabi doubt person, you for jam am😒
2025-02-03 07:07:33
1111
wankay10
😒👈 :
God na automatic me I want o, this one wey dey shift gear like say e wan park tipper…. God Abeg o
2025-02-03 06:30:32
509
splash020
Kim's Splash07 :
Mais le pneu d'avant gauche manque un peu d'air mon frère 😏
2025-02-03 12:36:30
215
___dabirah48
𝓢𝓐𝓓👱🏼‍♀️💔𝓖𝓘𝓡𝓛👩‍🦯🪫 :
I need a boyfriend 🥺🥺🥺
2025-02-03 07:26:42
22
lao_king_
Ola Of 🇳🇬ARMY :
63 people paste aza😎🤝
2025-02-03 07:43:45
19
daniella.love47
Daniella love ❤️ :
lol 😂 I can’t stop laughing 😂
2025-02-03 14:45:23
12
february14th34
February 14th ❤️🫣🦋 :
Na only haters nor go see d car 😂😂
2025-02-03 20:35:24
8
santorini_0
Machala :
Person Dey mad ona dey look am😂
2025-02-02 17:15:46
876
adaleaiiq5j
Yuki Kai :
What's the mean of Laho please?
2025-02-03 13:12:46
19
edutex_poundz
Edutex poundz :
If you’re watching on Tuesday I Dey greet😂😒
2025-02-03 23:35:47
38
buikeclassicinte7
Brown King🟤 :
Imagination lodge dis one for 5 star hotel 😅
2025-02-02 22:18:48
499
alb_bigcashie
Big_Cashie :
Make 5 peoples way nor get mama again drop aza if 5k nor too small for each
2025-02-03 13:11:32
6
2richmond
SALVATION :
Who else notice say one front tire 🛞 less na why the car Dey bounce
2025-02-03 11:14:25
11
timileyinsamuel30
Timileyin Samuel :
Who notice say the Werey no close the door when e enter the car after 😂😂
2025-02-03 08:17:52
135
wealth1011
O.L.A♉️💛 :
Werey when you open car door, you no go close am 😂😂
2025-02-03 12:08:31
17
_victor_.xo
Godwin Victor :
If you like no go work, you go cry💔😂😂
2025-02-03 08:32:12
53
samadolamiposi1
꧁߷SAMAD߷꧂ :
If 2k no too much for you drop aza
2025-02-03 15:08:27
6
victory.elechi
Victory Elechi :
I need serious boyfriend 🥹
2025-02-03 08:35:27
5
To see more videos from user @bucattic, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About