My mom almost died 2019😂😂 but next month is my wedding 🥰🥰
2025-02-03 14:23:02
777
Kenny🦋 :
Me and marriage🫲🫱
2025-02-03 21:17:22
405
KellyNat :
I told my mum I don’t want to marry, she said it’s okay, that’s my choice. Which kind mama una get😂😂😂
2025-02-04 07:15:43
305
EBONY$4SURE :
What about me that ask my 22 years old son when is he going to get married and bring grand children for me, main why he is in university. his response was like mum pls leave me alone. you should be talking about my education and I told him born am come I go carry am while you dey school..Chaiiii african mothers we be real case🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2025-02-08 15:39:55
11
Adah_baybeh :
My mum was going to take me for deliverance 😂😂
2025-02-04 01:45:55
140
Erica Adu-Poku❤️ :
Why are our mothers more concerned about our marriage more than us 😂😂💔💔🤣🤣
2025-02-04 09:51:22
70
Inimitimi :
As an only child I told my mom I don’t want children. Everyday my mother Dey start prayer with my name
2025-02-06 15:33:00
3
ItsYaGirldami💯❤️ :
Last year December I told my mum that I don’t think I will marry oo, omo the kind slap wey land for my cheek ehn 😭😭😭
2025-02-04 06:39:10
45
Vine🥹🌺💕 :
I once mistakenly told my mom that I don't think I want kids. No be small advice I receive that day ooo😂😂
2025-02-05 06:53:09
3
onyi💅 :
My mama wey tell me say I dey owe am 5 children 😩😅
2025-02-05 17:40:28
5
dubem273 :
I told my mom same thing, Omo she Carry me go deliverance 😂, as e reach my turn, I told the pastor not touch my forehead, immediately my mama say he's enemies dey use me tempt her 😂
2025-02-04 16:26:35
7
Abisola Kemi || Hair Care :
I once told my mum I wasn't sure if I wanted to get married. She started sweating and said it's definitely our village people at work😂
2025-02-04 12:23:37
6
zee :
I told my mom this thing yesterday .. She ended the discussion with if I no marry wetin I con achieve . She no follow me talk since then sha🤣
2025-02-03 14:47:48
93
Jolie mixte 🇬🇭🇹🇬 :
😂😂I thought it was only me
2025-02-04 08:28:06
22
Gifty :
Me 😂 way my mama say make I no visit her unless I Dy come with husband 😂to her house
2025-02-04 11:49:55
3
SparklingIq🧿🍀/Creator :
the day my mom called me and ask me if I don't want to get married I told her not to ask me that question ever again that she doesn't know what have been through 🤣
2025-02-04 15:29:40
13
Collinstechnology :
My mom own na pikin 🤣🤣 until I drop one for her make I rest
2025-02-04 17:28:44
0
ABÍMBOLÁ🦋♊️ :
This literally happened to my mum today😂😂😂she just dey shout for road😂😂😂
2025-02-03 20:57:25
18
qwingift8 :
I swr 😂 she go first reject am for u😂😂😂
2025-02-03 13:49:12
31
Abigail Emerald :
😂 I'm just 18 and my mom is already calling people to advise me and pray for me ' save all that till I reach 25' I always say 🥱
2025-02-04 17:33:53
3
💞 Iruamaka 💞 :
Just praying my younger sister gets married so she can have were to go… nobody should stress me
2025-02-04 14:48:14
9
slim is a spec🥰 :
I told my mom this and she blamed our village people 😂😂 come and see prayer that night we did night vigil because of me Omo my younger ones vex for me that day eh dem say make i no try talk that
2025-02-04 18:40:14
1
Oyinkansola♈❤️ :
Na wetin I tell my mama ooo😂😂😂I tell ham say my younger ones will lead the way to marriage 😂😂😂 Say nobody stress me...My boyfriend heard about it and broke up with me immediately 😭😒
2025-02-04 10:58:18
0
Riri 👑 🎀 :
My mama don carry my name go church tire 😩
2025-02-04 17:49:50
2
CHI❤️🦅OMA😇 :
My mama go just faint I swr 😂😂😂
2025-02-04 07:33:55
1
To see more videos from user @mzzzmotun, please go to the Tikwm
homepage.