@sammie_tify: Old taker and #codm na 5 and 6 they love the game pass food #sammietify #viral #fyp

sammie_tify
sammie_tify
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 03 February 2025 16:50:24 GMT
595197
64624
2761
11449

Music

Download

Comments

_st_ben_
Saint_Ben :
Una no tell am how much for Gun?
2025-02-03 18:36:05
1455
kidddoo4
𝐓𝐞𝐞𝐦𝐬𝐤𝐢𝐝𝐨💙 :
I wonder how you tay know black market 😹😹
2025-02-03 23:18:26
382
dutchking001
Alfred Dutch🧃 :
My mythic guy money go take care of you for one year
2025-02-03 18:41:06
172
abebe.1960
Abebe🥷🫥 :
Old taker 2 gun go buy your phone okay
2025-02-04 08:04:43
236
jerry_henryy
Jerry Henry :
my gun collection reach to buy 16 pro max 😂
2025-02-03 19:12:47
176
ghostingsince006
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Na snooker be their best game 😂
2025-02-03 18:15:18
54
enrique_iglesias36
user84132261175 :
what is the name of the game?
2025-02-03 19:02:37
5
ahmed54212
0%🪫💔 :
My guy COD account go buy C300
2025-10-10 15:08:07
5
tomtrillionz0
TomTrillionz :
Old taker no Dey buy skin at all😂😂😂
2025-02-03 16:56:01
17
ola_clency_
OLA.🐦‍🔥 :
How you take no black market 😂😂
2025-02-03 23:13:08
30
user24418999355300754202
user24418999355300754202 :
Abeg leave us nah
2025-02-04 00:37:33
7
kizzbadazz
Kizzbadazz :
I no even get time for my ps5 talkless of mobile game I don stop mobile games since secondary school
2025-02-04 14:15:07
6
dcblack29
Dc black :
One mythic gun go feed you for 1 month sir 🤝
2025-02-03 22:48:44
7
osprecious
𝓑𝓪𝓭 𝓑𝓸𝔂 𝓟𝓻𝓮𝓼𝓱 :
I no sure say na CODM you Dey talk about, because my skin and gun fit carry person school fees from 100 to 400lvl 😂 some people guns fit buy motor sef
2025-02-03 19:42:33
12
anongj5
dnwhi :
How you take know black maket if you self no be old taker
2025-02-04 11:15:14
9
easy_raider.911
༒⚔️Lostᶰᵒᵗᶠᵒᵘᶰᵈ ⚔️ :
if u tell am abeg help me change my gun Omo e don finish for you ooo 🤣
2026-02-05 12:09:26
1
nicholass672
☆ Nicholas ☆ :
My collection go buy 2 iPhone 16🤝
2025-02-03 21:32:39
5
dfw2sexy
♰.2Sexy Loves Ronaldo 🐐📊 :
😹😹….abeg na 😭
2025-02-03 20:55:34
2
_dickson02
ⅅℐℂᏦЅᎾℕ :
U catch me 🥲🥹
2025-03-10 17:08:51
2
win.or.win1
. :
Omo ehhh😓
2025-02-04 00:06:56
4
moly4741
Moly :
my own be say if I delete am I go soon download am aging 😔
2025-10-09 19:35:32
2
evilmarvis
︎ ︎ ︎ :
is like this guy nor know how much for 10k cp😏
2025-02-04 00:07:16
3
austin_tx1
iaustin_tx :
i see Person carry ashawo wey I dey always carry, low key e pain me say she dey cheat on me 💔😓
2025-02-06 19:06:25
1
nellyzuby1
Zuby :
I no go lie for you bro cus na when I no dey see funds na then I dey remember say I get CODM 😂😂
2025-02-04 03:16:39
3
To see more videos from user @sammie_tify, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About