@official9janectar: Comedian Abarie Comedy Performance With Lagos Flight Makes Audience Laugh! His Jokes Hilarious #pilot #comedyvideo #funnytiktok #jokes #9jacomedy #nigeriantiktok #nigeriacomedy #foryoupagе #laugh #nigeria #viral_video_tiktoktreanding #tiktoktainment

9jaNectar
9jaNectar
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 04 February 2025 14:25:07 GMT
454090
43693
527
1484

Music

Download

Comments

nationnupe
NUPENATION👑🌍 :
this joke na for who don enter plane b4 😹😹
2025-02-05 08:47:30
339
amakay27
Amaka Mgbemena :
U no lie, I nearly join Abuja flight and na Asaba I dey go, na one man save me 😂😂😂
2025-02-04 20:29:16
247
preshsoundz
Preshsoundz :
We wey never enter flight no fit relate 😂😂😂
2025-02-05 03:28:35
149
opontisun1
Opontisun :
If not Abarie, I no Dey listen to any comedian
2025-02-05 01:38:40
119
lurdtara
Tara_Dgodfather :
Aboki and careless Risk 🫱........🫲
2025-02-04 19:56:04
101
userolanike2012
𝑵𝒊𝒌𝒌𝒊𝒘𝒐𝒓𝒕𝒉 :
𝑻𝒉𝒆 𝒆𝒏𝒅 𝒑𝒂𝒓𝒕 𝒈𝒐𝒕 𝒎𝒆 𝒓𝒐𝒍𝒍𝒊𝒏𝒈 𝒐𝒏 𝒅 𝒇𝒍𝒐𝒐𝒓
2025-02-04 22:08:23
25
kaffyok55
Kemi Olarenwaju :
wetin concern aboki,dem no dey fear death o😂🤣
2025-02-04 23:26:48
33
classiccountrymusic2
Country music Alan Jackson 󱢏 :
Omo Dey aboki side weak me 😂😂😂💔💔 which one be say I wan witness am 😂😂💔
2025-02-07 05:27:17
7
dasilva.gaius
Dasilva_gaius💙❤ :
the announcement for the height is for u to know it's between you and God.
2025-02-04 23:41:05
56
user8020323467501
user8020323467501 :
i believe my hausa people zero fear
2025-02-04 22:02:42
17
successfulnefi
Double 💞🪢princess 🤭 :
So una Dey online and I post no like
2025-02-05 20:01:57
10
okaforokeyson0
sara jay :
u are going places my brother
2025-02-04 20:38:37
29
emekatj
EmekaTJ :
No carry water for mouth watch this guy jokes😂😂😂
2025-02-05 20:54:30
14
dkings595
d'kings :
bros abeg I too love you,I just want to appreciate you by saying keep up ur great talent
2025-02-04 22:19:43
13
emzeein
EMZEIN | Cybersecurity :
ajeh... if you no dey enter plane, this joke no go sweet you.
2025-02-05 22:19:24
30
blessingehimare47
diana :
who is watching this on a thursday morning 🤣🤣🤣🤣
2025-02-06 05:19:35
8
rural_comic
Rural_comic :
Everyone just dey laugh make e dey like say dem relate the joke😏. Even ppl wey never near airport
2025-02-11 05:59:18
6
blackdiamond2245
black diamond 💎💎 :
I don mistaken join people wey Dey board Lagos one day na when dem Dey check my body pass na dem turn me back 😂😭😭
2025-02-05 19:16:25
12
kellyx532
kellyx532 :
Exactly this guy is funny
2025-02-04 19:58:06
15
beautyq515
🤑Émerald🍭 of🍫 Royalty 👑👸 :
never skip Abarie comedy 😅🤣🤣
2025-02-05 21:24:28
9
gracious__grace1
gracious__grace1 :
I go soon relate inj
2025-03-12 09:27:57
2
b_i_g_h
BIG H🇳🇬 :
Omg 😆 the last part 😂
2025-02-09 22:42:57
3
mr.chi99
mr.chi99 :
From Addis Ababa I nearly entered plane going back to Nigeria meanwhile I was going to France 🤣🤣🤣
2025-02-08 08:19:00
5
abundantjoshua
Abundant Joshua :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 exactly
2025-02-18 05:23:03
2
queenfulera1
Abu_ Huriarah :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 this guy is very funny 🤣
2025-02-19 11:27:45
2
To see more videos from user @official9janectar, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About