Me and my ex dey pretend like say we still dey together 😂 because people go too talk 😂😂😂😂
2025-02-05 08:21:41
380
Nails by-steph 💅 :
Were you even bring rev father clothe from 😂😂😂😂
2025-02-05 08:24:18
195
KeN_DricK 🧌‼️ :
Dem dey ask me anytime when we go out sekof I no take girl come along 😂😂
2025-02-06 02:00:18
0
🎭 爪ㄩ几卂匚卄丨爪🥷📿 :
See how successful people Dey like my comments
2025-02-05 09:47:06
282
RAYTROBET :
God don't allow dem ask me wey dat ur children wey you dey always post. 🙏 untimely death shall not be their potion 🤲🤲🤲 dey will live to achieve what I couldn't
2025-02-05 15:42:04
31
~~BABYGOLD🥰💕💯~~ :
Am looking for boyfriend
2025-02-05 13:22:43
5
solid :
The happiest guy in imo state
2025-02-05 09:35:38
21
Aquarius♒ 🎀✨🦋🌺 :
Nah why we dey post make only am view himself 💔😂😂😂
2025-02-05 16:12:59
7
Barrister481🧳🇺🇸 :
I won marry calabar girl 🥺
2025-02-05 21:26:09
1
David :
Why you no become rev father now 😩😜😂
2025-02-05 17:40:37
5
Emal :
na why my relationship dey private so even if anything sup, nobody go know 😂
2025-02-05 11:29:36
8
Agu sophia :
Rev odera no be air fresher be that 😂😂😂
2025-02-05 07:35:17
44
Stacey Ambers :
What can 3k do for you ?
2025-02-05 18:09:41
4
OMAH's HUB 💎💛🖤 :
dey don ask tire 😞😞😞
2025-02-05 11:02:51
1
Area scatter😏🤝 :
Dem laugh me 4 years ago till today dem still Dey laugh 😂😂😂😂💔
2025-02-05 14:12:36
7
@sexy 🥵Annabelle💦💍💆♀️ :
nah why i dey avoid dating 😂😂😂
2025-02-05 12:12:09
8
itzgrace549 :
They don ask me and I no fit talk 😭
2025-02-05 06:47:22
12
badvillain_of_kuwait :
Na from you I know say common sense no common
2025-02-05 10:21:21
15
YAGAZIE✅❤️ :
Where you see this attire?😂😂😂😂
2025-02-05 11:31:11
1
Her royal highness💅🦋❤️ :
We just break up now now but we will be back in evening😭😂💔
2025-02-05 11:51:16
2
Mandy🍭🌹 :
Father pray 🤲 for me please 🙏🏿
2025-02-05 06:37:58
4
IGBOGIRL😜 :
😂😂😂😂😂😂😂😂this na why I de avoid dating be this make person son no use me play
2025-02-05 14:00:16
2
NELSON 🇪🇸 :
Rev father go fit you ooo... just leave women alone and become Rev father👍
2025-02-05 08:41:45
17
DESIRE 🥹🥰🌺🦋 :
Weytin u hold for hand 😂😂😂
2025-02-05 10:55:29
5
FASHION HOUSE 🇬🇭🇳🇬 :
God giveth and he taketh, church praise the living God 😒
2025-02-05 12:08:22
3
To see more videos from user @odera666, please go to the Tikwm
homepage.