@bigsuccess48: Doings 😌🙂‍↔️#videoviral

Very Sweet girl 🥹✨🌺
Very Sweet girl 🥹✨🌺
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 February 2025 11:15:35 GMT
397744
46523
463
519

Music

Download

Comments

julieempire7
JULIE 😘 :
why the man come dey clean mouth since he kissed Sofia 🙄 wetin happen
2025-02-05 21:55:02
145
lencolina_phones_shop
L😘 :
who give am queen of the south???🤣🤣🤣🤣
2025-02-06 05:27:58
8
oluchi1598753
@Vicky Vee :
wow happy birthday your belove husband 🥰
2025-02-06 13:46:25
0
silverkiss19
Big_J 🔥🔥 :
Nr be joy savage be that
2025-02-05 18:38:12
3
jasminebassey23
Jasmine_Basi💔 :
Shea na to de behave like small pikin de hungry this man since?? I mean to de do videos with them joy savage up and down 😩😩😩😩😩😩 omo I collect the first wife shame wear 😞ha
2025-02-05 23:53:42
6
usernickibella69
Nicki -Bella-69 :
I love the first wife she’s just respecting herself she no get time to follow small girl drag man or competition she no even send the man self I love her maturity 💯
2025-02-05 18:17:02
548
kerrybella0
Kerrybella🤭❤️🫶🏾🦋 :
Did the first wife come
2025-02-05 16:01:55
128
benitalopezz
Benita :
This chief just Dey behave like small baby 😒
2025-02-05 21:28:21
187
ezinne__lyn1
Mummy Khalifa :
He looks very happy. You can tell she gobes him peace of mind.
2025-02-05 16:35:00
203
mercy_godwin.0
Merci boku :
is like the first wife is not together with him anymore they might just be co-parenting because of their kids
2025-02-05 18:56:51
83
angelfrances0
Angel Frances ✨ :
Na still chief money sha no panic
2025-02-05 17:45:46
898
rebel_me9
I like you :
e go shock una say Sofia na the first and only wife and the first wife I'm seein on TikTok is someone related to him and it's all content
2025-02-06 14:23:33
1
xpensiveoma
Oma🍯🍯🍯 :
We know the story sha enjoy
2025-02-05 18:13:33
32
aj_boo_
Aj_smallz :
Her real work: chief wife 😌
2025-02-05 15:35:14
83
preciousdestatesman
preciousdestatesman :
Many of una for here wish to be her 😂 😂
2025-02-05 23:48:23
19
mummywc
hairbygift :
the day God go ans the first wife prayer ehh go be like firm this is painful to watch
2025-02-05 17:53:58
24
preciousokoye2
Precious Okoye :
What of ur first wife
2025-02-05 15:47:08
3
rita_daniel_fashion_wrld
Rita Daniel fashion :
omg chief get money come dey romantic join 💯😁
2025-02-05 15:14:58
565
medlynbrown
Medlyn brown 🤎S :
Na so this man first wife go dey laugh 😂 😂😂 cause this guy don big pass this things na😥😥😥😥😥
2025-02-05 20:52:06
48
tifeh_hairline.ng
Tifeh___hairline💗🛍️ :
Why Chief Dey surprised na still cheif money na 😃😹
2025-02-05 20:58:15
3
user6580430121314
user6580430121314 :
this girl settle down wowo forbid 🤣😂😅
2025-02-06 08:05:22
2
chikaris25
KARIS STEVEN :
Efcc just dey observe 🤣
2025-02-05 14:55:29
82
moxinobiggy
Maureen💓💞❤️ :
Na rain coat she wear 😏
2025-02-05 18:39:50
49
atellashairpire
atellashairpire :
Watin be her real work we need to know 🤣😅😂
2025-02-06 00:35:03
2
sophiauloaku
sophie23 :
This chief Dey vex me 😫
2025-02-06 00:21:33
5
To see more videos from user @bigsuccess48, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About