@anonymously_ro: Na Beggars full whatsapp😂😂💔😭

anonymously✌🏿
anonymously✌🏿
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 February 2025 15:44:35 GMT
39594
3496
214
1700

Music

Download

Comments

slimy_cashbabe
Slimy cashbabe :
I dey post my enjoyment abeg if dey beg me money I go tell them to drop acct then I'll ignore them na dey by their self go later delete d acct 😔 I no really send anybody for there
2025-02-05 21:48:04
3
belloabdullahi1122
OGA BELLO :
You notice Snapchat tooo beggars day there tooo 😂😂
2025-02-05 22:48:14
7
real__loner7
✰❦ꨄℝ𝕖𝕒𝕝_𝕃𝕠𝕟𝕖𝕣ꨄ❦✰ :
WhatsApp na billing site I swear 😔
2025-02-06 00:04:52
1
savageray01
Prince Ray(Akunatakasi)🥷 💳👑 :
Low-key is key✌️
2025-02-05 19:02:08
25
favour_chiamaka1
Shy baby 💙 :
I go post o I no really send them😂
2025-02-05 21:39:15
10
lastbornfx0.1
︎︎︎︎ :
Make I no talk 😂😹😹
2025-02-05 20:24:58
6
babcy111
$BABCY👽 :
they go first wait make you post funny stuff they go first use laugh come your dm😭😂😂
2025-02-05 23:39:04
0
__itzmurphyfundz
__Murphy Fundz🫶🏻💡🤩❤️ :
Straight to WhatsApp status 😂😂
2025-02-05 23:53:30
4
only1ne_bubu
only1ne_bubu :
I dey post con caption am “nah throwback, no bill me abeg” 😝
2025-02-05 19:20:56
7
01leo.rush
ㄥ乇ㄖ 尺ㄩ丂卄🇬🇧💸💷 :
Confide in you keh 😂😂
2025-02-05 20:11:44
13
shakurflames001
ShakurfcknFlames💎✨💕 :
You Dey send people for WhatsApp? We no really send them for here
2025-02-06 00:35:07
1
samora_sk
Bob_junior :
pls can I confide in you 😂😂😂😂😂
2025-02-05 22:20:53
4
cashpaid028
Cash paid 4PF :
I swear nor be lie blood
2025-02-05 16:36:14
3
onlygirl509
♥╣[FUTURE'S🥹Wife♾️💕💐]╠♥ :
Any small thing,can I ask you for a favor,na so 1 guy tell me yesterday say make I lend am 5k first,me wey be girl nor even dey beg o
2025-02-05 21:35:57
0
shinopela1
sHiNoPeLa Yc🚀🏄‍♀️ :
Which one be Almanjiri 🤭😂😂😂😂
2025-02-05 21:00:59
5
ola_5g_001
CONFIDENCE ♋️ :
I Don delete my whatsapp 🙄
2025-02-05 20:12:56
3
ray_mon_d3
レイモンド 🪫 :
God I don die 😂💔
2025-02-05 21:15:42
2
24hrsupdates
24hrs CCC & C&S Updates :
no confide in me Abeg 😂😂
2025-02-05 22:15:39
4
martins_blaq
Martins :
Hausa children many for my whatsapp tire, i no need post when i dey flex self 😂😂😂
2025-02-05 16:45:29
5
bigcruzg1g
Big Cruz 😍💕 :
Thank God I no use WhatsApp again 🤣🤣 I don leave WhatsApp since last year
2025-02-06 00:53:10
0
fundzger0
NBA Prosper 💡🪐🚀 :
I swear 😂😂😂
2025-02-05 22:07:38
1
no_name87700
SiLeNtAcHiEvEr :
I go lie for you 😂🤲
2025-02-06 00:49:20
0
emmachase925
emmachase925 :
Sometimes I day fear to open WhatsApp
2025-02-05 23:05:07
0
williguci
Williams abel :
lol 😂
2025-02-05 23:03:35
0
ajking6881
AJ King 👑 :
u do mistake post enjoyment for Whatsapp na billing go follow u nxt e gt the time this thing too much I gat change my number😩
2025-02-05 22:58:43
0
To see more videos from user @anonymously_ro, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About