@sophiadfirst76: Man of the south and Queen of the south @Chief Dr. Lawrence ❤️🥰. Outfit by @Akpan joy , makeup 💄 by @Makeupbyigho

Sophia T Lawrence
Sophia T Lawrence
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 05 February 2025 18:10:55 GMT
623497
61658
1425
426

Music

Download

Comments

rejoice_ada
REJOICE -LUXURY 🛍️🛒 :
You allow first wife own last😒?
2025-02-05 20:43:24
568
justmelody80
Melodysweetlife :
Chief Lawrence go reach everybody enjoy na ur time
2025-02-05 20:23:45
84
mimianna33
Mi Mi :
Same people wey dey support safeera as second wife, na thesame people Dey bash this girl, it enough biko, she no send una papa
2025-02-05 21:59:25
2
kwin__jay
NurseJoy🦋 :
Moral lesson no build with any man. Instead build urself
2025-02-05 19:48:54
710
elly_hairs
Elly_hairs :
Omor I feel so bad for the first wife how will she feel seeing all this videos 🥺
2025-02-05 19:33:29
73
caseybexclusive
Mummy 2k :
All this ones na for people to say the first wife nor Dey give am peace na why he marry second wife nd to trigger first wife 😂 any happiness built on another persons tears nor Dey last na matter of time ✌️
2025-02-05 22:21:17
295
To see more videos from user @sophiadfirst76, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About