na wa for you hoo bro original video dey my story and pls follow
2025-02-08 14:59:08
74
Big Sammy 🤸🚭 :
Western boys dey para
2025-02-07 14:03:22
508
bigsuper :
Una no get respect for Elon musk 😂😂😂😂😂
2025-02-07 17:55:47
393
LAFANA sG✅🇸🇬 :
Una still dey go school 😹for 2025?
2025-02-07 21:17:50
829
Humble@ :
Omo school don calm..in my on time when I was in secondary school teacher go hold you ,you go wan dey form big boy Dem go use cane design your head and back for you😂😂
2025-02-08 19:52:14
20
kefas Malay :
Pablo still dey go school 😂😂😂💀
2025-02-07 18:28:17
110
young Pablo :
wetin Samson do abeg 😢😁
pastor and anger issues 5&6😂
2025-02-07 16:45:21
27
Umahi Augustine :
I beg if person score 85 for JAMB which school he fit enter
2025-02-09 09:14:47
4
HYDRA ¿ :
bro don repeat ss2 3 times
2025-02-08 06:39:11
124
🏝️Ocean 💦money 👺 :
Original sound Dey my story 😭😂
2025-02-07 15:05:37
191
𝓢𝓐𝓓👱🏼♀️💔𝓖𝓘𝓡𝓛👩🦯🪫 :
I need a boyfriend 🥺🥺🥺🥺
2025-02-07 21:03:42
5
biggyfx_1 :
this western boys high school,I'm Benin
2025-02-09 07:12:01
1
Gurl—like—Anto🥺❤️ :
The original sound Dey my story I don dig am out outside 😂
2025-02-07 19:01:50
0
BROKEN SOUL🥹💔😭🖤 :
The same uniform we use buh they no fit forget me for school 🤝😂
2025-02-08 22:19:41
10
Bankznation :
My school that year . Western boys no dey hear nothing 😁
2025-02-09 16:35:30
1
dymoniii :
Government schools be like 😂
2025-02-07 16:57:52
0
Omomo💞🥹 :
I’m single 😔😞
2025-02-08 18:23:52
1
Finix________ :
Government college 😅😂😂😂
2025-02-08 04:03:43
4
Mark Jason :
This school be like awori college
2025-02-07 23:20:08
2
ck :
original sound dey my story
2025-02-08 10:28:02
2
Missing boyfriend 🥲 :
3 years opay account available 😒
2025-02-08 22:49:30
1
Courage Lowkey 🪫 :
Western boys
2025-02-07 14:28:21
5
OLA 🦁🌴💕 :
This sound ehn 😂😂😂
2025-02-07 13:48:42
37
BIG.14✨ :
See as Una hold Point 1💔
2025-02-07 16:23:57
1
𝙳𝚏𝚠_𝙿𝚛𝙴𝚜𝙷🩶🚶 :
Una still dey secondary school
2025-02-07 16:35:40
1
To see more videos from user @godwin.20071, please go to the Tikwm
homepage.