This is too accurate. If you no go calm down, you go hear word for street😂😂
2025-02-09 10:03:16
59
UPDATE HUB🇳🇬™ :
how many of u are in comments section looking for women reaction or comment
2025-02-08 22:27:22
40
badman chukwuebuka 💰❣️✌️ :
i go lie for you
2025-02-08 07:10:57
49
ibukun :
I sabi my right and my husband sef sabi him own .
2025-02-10 11:39:15
1
DONALD🤓 :
Send your account bro.
2025-02-09 07:56:28
15
Elizabeth Oluebube :
and the ones way no know their right dey die and dey they regret for their husband house, some still dey treat daily infection 😂
2025-02-28 08:23:38
0
River_Waves :
Abeg let me speak small French
La Valentine, La come, La girl, La pregnant, La boy, La runaway, La girl, La cry🙄🤔🤔🤔🤔
2025-02-09 08:41:58
9
CHIKA💙 :
This Guy Watin you Dey Kpo way Dey give you this Inspiration 😂😂💔
2025-02-07 21:14:47
28
Bïg Vïbez :
ʷʰᵉʳᵉ ʷʰᵉʳᵉ
ʷʰᵉʳᵉ ʷʰᵉʳᵉ
ʷʰᵉʳᵉ is my love? ʷʰᵉʳᵉ
ʷʰᵉʳᵉ ʷʰᵉʳᵉ
ʷʰᵉʳᵉ ʷʰᵉʳᵉ😩
2025-02-08 13:37:39
4
JamesAp01 :
Omo this guy finish work for having such inspirational quotes 💯💯💯💯💯😂😂😂😂
2025-02-09 04:59:43
18
Nana33yaw :
you go make heaven 🙏
2025-02-09 09:23:33
6
Amadi :
you nor lie ooo na the truth be that oooo
2025-02-09 18:34:06
2
Smartboy :
if they don't know in the next 50 years everyone of them will know so you will make heaven my brother keep telling them🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2025-02-10 07:49:20
0
Ben Eze :
damm bro true
you get sense
2025-02-08 21:49:57
8
🤴 :
them they comment section they prove their right....💔🙈
2025-02-09 22:00:48
7
Gabriel :
fact
2025-02-08 09:05:11
8
𝕆𝔹𝔸 ℙ𝕌𝕋𝔸ℤ 🦁 :
Funny but bitter truth
2025-02-09 11:20:23
4
Finance Plus :
If e vex you, you dey prove your right
2025-02-10 04:49:50
3
okboy Chijioke :
no be lie 😂😂
2025-02-07 18:47:28
7
joyous :
stop comparing people everyone have their own life ,so woman when no marry no dey your house ?go advice
2025-02-09 12:32:31
1
kingzero365 :
but that doesn't means you should treat them wrong because they want to stay in husband house let try an treat them the same way we will like to be treated
2025-02-09 15:01:41
3
miracle ola :
I swear
2025-02-07 21:04:00
6
To see more videos from user @itzfrvibez, please go to the Tikwm
homepage.