Weytin u do lil hex no good.
We no come dey here from am😭😭😭
2025-02-09 16:17:56
342
The Real Scotch Man :
Marry this girl ooh, no go do like anikstar
2025-02-07 20:45:13
3966
🌹VPN🧞⛱️ :
Who talk say this betty fine sef😢😢🥺
2025-02-08 07:21:36
1078
Picky choco :
Forever young my pretty Betty🥰🥰
2025-02-10 11:53:44
12
bossyB :
it be like betty get belle abi 🤔🤔
2025-02-07 22:26:27
676
BOI CHASE🎒 :
See as una fineeeeeeee
2025-02-07 22:16:10
960
Kutii 🐍🦍📿 :
I talk am say Betty don carry belle 😁
2025-02-08 06:01:53
240
🐚🐬 :
Today is my birthday ❤ pls wish me
2025-02-08 08:39:06
360
Rammy ❤️🥹 :
I just dey noticed something 🙄
2025-02-07 21:46:26
128
kenzy☘️ :
see as ur bb breast fall like eh family grace 😂
2025-02-07 21:34:10
50
Genny❤️ :
Betty u are very pretty
2025-02-10 21:23:15
12
moon walker :
una no tell Betty say she don dey old😹😅😂
2025-02-08 09:01:14
74
Chūks mäñ :
nice one with our Betty
2025-02-08 06:03:25
9
Klaus Pearl💞 :
I no trust that guy, no leave her go marry another person oo 😒
2025-02-07 20:40:59
211
Favvy-Jodi :
Second wife you look beautiful ❤️
2025-02-07 23:13:03
91
Ĝ•Ö•Ď'ṣ GRACE☆ 👀👑 :
Omo I hear say, Chika Ike born for Regina Daniel's husband Allegedly oh. But Chika has been there before Regina sha. Okokobiko, this week go long sha. Pa Ned why??😂😂😂😂😂💔😢💔
2025-02-18 14:54:50
3
is Nigeria a country or town :
is Nigeria a country or town 🤔
2025-02-08 10:30:08
18
Village champion 🏃🔥🤑🤑 :
see Betty get nyash any way much love from Malawi
2025-02-07 20:36:46
163
yar mama :
marry this girl ooh, no go do like anikstar
2025-02-08 03:08:05
21
February 8🎉🎊💃🎀🎉❤️ :
Happy birthday to me
2025-02-08 05:34:36
164
11.x.11$ :
The boy don die una don move on Omorr life 💔
2025-02-07 21:31:11
42
E D E B O🎀 :
Betty is so fine 🥹❤️
2025-02-07 21:10:59
16
Best Girl 💖❤️💖 :
una never still wed??
2025-02-08 14:32:08
15
🦋mirå🦋 :
guys am Betty sister
2025-02-12 17:45:10
7
To see more videos from user @mr_heelariouz_, please go to the Tikwm
homepage.