@johnjohnson114: #money #Fyp #favour

John Johnson
John Johnson
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 February 2025 06:29:03 GMT
979798
119186
9694
91734

Music

Download

Comments

benyvee1
Beny…🥀 :
I go use the 3million hire men wey go collect the 80m from you 😌😂😂💔
2025-02-08 22:27:40
5886
loverboi530
lover boi :
see billionaire liking my comment 🥰
2025-02-09 12:41:07
1874
livy.jrn
LIVY JRN🤴 :
love this song
2025-03-26 22:52:06
1
ask_bout_phantom
×͜× 𝙰𝙻𝙾𝙽𝙴 𝙱𝙾𝚈🧸💚 :
Na wetin you wan use ur own 80m do for heaven I wan know
2025-02-09 08:14:13
785
waynesalatel
Wayne Salatel🌍🔞 :
: Imagine you becoming a billionaire at the age of your battery percentage
2025-02-08 08:25:21
2698
badcomment25
UNEMPLOYED GRADUATE 🎓 :
You way lie down Dey watch, holding your phone with one hand 🖐️I greet oh 😂😂
2025-02-08 16:34:37
1413
ma_eesha_allure
Aisha Madaki :
I go use d 3m employ/settle d people wey go collect d 80m for me😂😂😂
2025-02-08 09:21:04
1682
wilddreams5
wilddreams :
Send to your family as condolences make them for no suspect me. 🚶🏾‍♀️🚶🏾‍♀️🚶🏾‍♀️🚶🏾‍♀️
2025-02-08 14:08:43
981
moneygold84
moneygold :
Why 3 million?? that Mathematics doesn't make sense 😅
2025-03-26 09:26:03
0
mercylove5769
Mercylove💞🌹🪻💃❣️💕❤️ :
See as you dey do calculation for heaven 🤣
2025-02-08 10:51:02
764
rewell237
Rewell237 🇨🇲 :
I will take my own run straight to the studio and do saidaboj toto remix 🙄
2025-02-09 19:41:26
277
favouramara254
The cute amy :
Where is ur favorite cemetery? 🙃
2025-02-08 13:31:04
360
alexandraelunor
Alex :
i go use am start small thing o I no wan be Jeff bezos. abeg who go buy my land for Asaba
2025-02-08 13:58:05
106
smarttalent2
Nti Adiro :
If 5k no small drop aza
2025-02-08 20:47:37
13
sunshinec65
Sunshine 🌞 :
if ur watching Sunday night let's be friends 😂😂😂
2025-02-09 21:18:38
79
vickydc_
Vicky Dc :
I no understand? Where 80 million con go ???
2025-02-08 20:20:10
128
hanawilson380
Hanawilson :
Saidaboj Toto 😭😂 if na 20 million I go pay 😂😂
2025-02-08 21:01:29
886
rachael_rao
IamRae :
3 million as how please
2025-03-23 11:03:15
0
d.honey1
D.honey💎 :
Shey you’re whinning me ni 😂😂😂 3M kee Abi 41.5M😂
2025-02-09 05:03:39
34
maztarchris
MÀŹTÀR ÇHŔÌS :
See as successful people dey like my comment 😊
2025-02-10 14:27:06
65
pearl_gal1
pearl_gal1 :
I get followers pass davido
2025-02-08 20:09:51
92
odogwuachalugo2
Odogwu&Achalugo :
Make I no talk shaaa
2025-03-24 02:16:47
1
bambele98
BAMBELE98 :
I go use an arrange small candle night for you ajeh...
2025-02-10 09:08:37
38
phoenixprecious
P✨ :
see the way you talk am like say you go live to take the 80m😂😂
2025-02-08 10:36:51
182
selense1284
selense :
I go first carry my mom to hospital 🏥 because she very sick 😷 and no money to take her to hospital 🏥
2025-02-08 16:06:04
108
To see more videos from user @johnjohnson114, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About