@kaptain_jeff: “Never train a girl in school”. #school #fyp

kaptain_jeff
kaptain_jeff
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 10 February 2025 18:19:58 GMT
499566
46357
3512
2534

Music

Download

Comments

_prince940
Prince🗿 :
Nah why I Dey worship geh geh online 😞
2025-02-10 19:01:55
1128
patojoella
Patojoella  :
My girl dey school like this and Na me dey pay her house and pay most of bills. I know say; I go cry one day
2025-02-11 07:12:06
869
mercymhany98
Akhere ❤️🍫🥰 :
Na you meet the wrong person,don’t discourage others.
2025-02-17 12:27:13
2
praywithmeontiktok
The undiluted tidings :
Make Una try Dey listen to GehGeh
2025-02-11 09:32:15
400
kosi_sochukwu001
Riri🫧🎀👑 :
Chaiii sorry omo💔 No be your fault 💔 Na you meet bad one no vex
2025-02-10 18:42:48
73
gurllikeshuga
shuga🥺💔❤️ :
U no show us any evidence oga
2025-02-10 20:42:16
35
cathy8047
Catherine :
everyone is different am in school and am still dating the same guy that am dating
2025-02-11 07:43:45
6
preciouspresh269
user7070123779686 :
This one be like person wey fit pay school fees?
2025-02-11 06:47:16
45
obicraze
Obi Craze 🦅 :
Na why we no go stop to butcher them 😂😂😂
2025-02-10 21:22:53
285
queenof0422
queendimma👑💗👑 :
e no favour you no mean e no go favour another person
2025-02-11 06:23:16
47
ojemarvis
Jaga :
My babe Dey school and I love her . 😢😢😢
2025-02-11 02:40:40
62
chizzyjaccy1
Chizzyjaccy🌹 :
You trained her another guy marry her is called “Division of Labor”😂😂 Oya no vex sir😂
2025-02-11 20:37:42
5
user3849178104334
Nightmare :
Una wen be man never see anything
2025-02-10 20:27:06
7
imshytheywilldebitme
RaMsEY✝️ :
Some girls go use you guide till them see the right man 💔
2025-02-10 20:04:48
291
khengskay
Khengskay :
I swear na true this guy dey talk
2025-02-10 18:36:22
682
kingjohnny73
King Johnny 👑🤴🇧🇪 :
I dated a girl for 2 months, she got admission and I never reply her again from the day she told me until today I no wan start wetin I no fit finish 😂
2025-02-10 23:50:00
76
user41605019625040
ella Celestine :
my son will never train any girl in school oooo😂😂 because na student do ashawo pass and na them betray boys pass 🤣ooo
2025-02-10 23:10:11
114
dayvido1000
dayvido :
e happen to me too keep that statement woman no day remember ohh
2025-02-12 07:53:42
2
_tenmillion
Ten million :
E get as you go take love, care and spend on a girl she fall out of love
2025-03-04 11:06:04
1
jayofficial12345
BIG JAY :
They still dey train girlfriend for school?
2025-02-10 18:53:50
252
chika_miraaaa
mira :
Omo girls dey o💔
2025-02-20 20:55:26
0
second_son_grace
Christian :
Mine disappointed me after 4 years I picked her from where she's staying with her friends and sort her bills in school when I was schooling too but she disappointed me two months to her graduation
2025-02-11 02:48:31
5
entrepreneurial.s0
entrepreneurial Spirit :
my own wan go school and ready to suspur as my wife and she must born 1 or 2,
2025-02-11 06:07:25
12
kingstan2912
king Stan :
my ex tell me that time say "did I ask you to help me pay my school fees" omo
2025-02-11 00:08:46
20
donjusticeogeh5
Donjustice :
Even my village peoples juju no fit convert my mind to do such mistakes😳🙅🏽‍♂️🫵🏼
2025-02-10 22:18:38
26
To see more videos from user @kaptain_jeff, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About