@lordshadowsage: My own sound blow leave me? Na wa for una ohh😂😂 @BNXN @Dikeh #naijatiktok #naija #fyp #fypppppppppppppp #relatable #funny #comedyvideos #humor #viral

Shadow Sage
Shadow Sage
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 11 February 2025 11:35:44 GMT
2129199
199960
1142
4147

Music

Download

Comments

kvng_phanty
Anti Cap :
lucky udu go soon post am
2025-02-12 13:10:10
7
accept_my_username
Vinciiboy😵‍💫 :
wrap it up bro
2025-02-11 11:56:52
3212
marvelsznn
Marvel🚸 :
Una wan con dey treat am like fishpie guy😭
2025-02-11 17:26:45
2854
cicadabra
cɪcᴀda :
Let it go.. but we love you
2025-02-11 14:23:20
825
el3an0rspam
Eleanor💋 :
The comments 😭😭😭
2025-02-11 18:36:30
287
kelvinorovwuje3
kelvinorovwuje712 :
omo you don rush recover you account, you be wan lose guard before.. na waw for you oo bro 😂😂😂
2025-02-11 11:42:31
227
myoung4444
〽️ Young 👼🏽 :
Enjoy your time bruh 😂 I don’t even know what wrong with people the little fame and time bruh had y’all are hating already 🤦 nawa for all of una 😂
2025-02-11 13:02:07
201
godmother_8
Godmother 🧚🏻‍♀️ :
Rest😅 e no sweet again
2025-02-11 18:42:00
150
ozornwaiyanga1
Laskidi backup acc :
How many of you remember this guy
2025-02-11 19:16:17
131
lordshadowsage
Shadow Sage :
Fresh new slangs, stories😂 & content today feb 12 at 12pm
2025-02-12 02:38:16
111
davidblessing469
De B’s Luxury :
Abeg make una leave the guy😒😒na he time make he enjoy ,which one be wrap it up?
2025-02-12 10:29:55
28
angelishoty
ᴀɴɢᴇʟ :
E don do oo😭🙂
2025-02-11 16:58:46
18
awka_food_vendor
Gemmy’s kitchen ❤️ :
jealousy wan wound una for this comment section 😭
2025-02-12 23:25:25
29
north_prince1
Kole🥶 :
Na wa for you oh bruhhhhh
2025-02-21 19:19:50
20
heartbroken.kid0
Oÿîñ🌸💕 :
guy u no dey make ham sweet again😒
2025-02-11 23:26:23
10
stanlenny_
stanlenny_ :
Dem go soon post am “How many of you remember this guy”
2025-02-12 04:31:27
11
twerkit25
Twerkit :
Gentu don buy the phone?
2025-02-11 12:03:16
210
iruoghenexx
Elfreda :
Put the fries in the bag bro
2025-02-11 15:00:20
37
stay_away_from_khalifa
Ayo📚 :
I like dis guy, his videos just full my iPhone16 blue color 256 gb wey I buy wit my money.
2025-02-12 08:58:33
19
unknown_157745
Unknown :
You been give up oo as u hear say u dey trend now u don active again, na waa for you ooo bruuu 😂
2025-02-11 12:49:36
29
lina.gold50
Lina Gold :
2.5GB no day again 😭💔😔
2025-02-15 20:17:00
8
toviehategirls
ᵀᵒᵛⁱᵉ❤️‍🩹 :
Bro tag BNXN😭💔😂
2025-02-12 03:41:57
201
To see more videos from user @lordshadowsage, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About