@oceanpinky_:

Ocean Pinky
Ocean Pinky
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 February 2025 21:25:30 GMT
55151
3373
348
1738

Music

Download

Comments

pr0sper20
Prøsper 💐👽 :
Avoid girls wey dem de call gift 💔😁
2025-02-13 15:36:47
63
eddiecookies1
eddiecookies1 :
Brotherhood don lose guard 💂‍♂️😂
2025-02-13 07:36:42
104
ade_ghe_osa
Ade_ghe_osa :
😭😭😭 gift oo
2025-02-14 05:14:29
4
precious_alluminium12
precious_alluminium12 :
Which kind brotherhood is this😂😂😂
2025-02-13 07:21:32
27
amandas193
Sweet sinner💰💕✨ :
Gift send aza
2025-02-13 20:17:05
3
idcabassa01
Big Ola✨ :
🙈😂 ozour wan marry
2025-02-15 13:04:56
0
ebele01
Ebele🥀 :
All of una go pay for Wetin Emma do 😏😂😂
2025-02-13 19:42:35
13
richway6i6
🪔 :
Those girls way de bear gift ehh 😂😂😭
2025-02-13 19:21:11
4
invextorleo
Leo :
Sometimes guy man no go wan do woman bad but she go treat you way go lead to you treating her badly. On God
2025-02-13 14:47:09
2
thatsweetdhiza
🚩🚩 :
Sharp girl😹😹
2025-02-13 09:52:51
19
urfavvgiftie
Gigi 🙂↔️ :
na me be the only good gift wey remain for this life 😌😂
2025-02-13 19:36:11
3
momoh0007
momoh0007 :
hope no be my gift sha
2025-02-13 06:48:48
15
doggyprince4
doggyprince :
Bro nor vex, she nor tell me say she get boyfriend 😎😎
2025-02-13 16:47:37
5
joygold1862
<~SIDECHICK>😌🥳💐💕 :
I understand how he feels 😔🥺
2025-02-13 12:36:48
4
projet_baby
projet_baby😵 :
if he never happen to u you go feel say na clear eye this guy take de cry, gal fit treat u right ehh u you go feel say she love u die then she go take u off guard
2025-02-13 16:10:00
5
malenotboy
Gift🤍🖤 :
I’m sorry😔😭
2025-02-13 19:00:51
3
omoye573
Dreamgirl :
gift u don do watin my brother no like 😂
2025-02-14 09:46:01
2
omogoodnewspainter
Goodnews :
gift don give you gift 🤔🤔
2025-02-13 00:33:29
82
kontrollafx
Kontrolla Fx🅱️🆙 :
Brotherhood don lose guard damn 😭🤣
2025-02-14 08:18:17
2
harrison.ford606
Big H :
Gift Don put off the light
2025-02-13 06:09:36
2
To see more videos from user @oceanpinky_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About