@kunmieofficial: Thank you for your kind words, They warm my heart 💘 We embark on our Journey soon..... #kunmie #afrobeats #soulmusic #arike

Kunmie
Kunmie
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 February 2025 05:17:35 GMT
1618834
190804
2883
1628

Music

Download

Comments

1.bloom1
Bloom :
Abeg no settle with Arike so you fit drop another one😩
2025-02-15 04:54:21
2922
may__620
teryilatreasure :
Omo lowkey lowkey thank god say arike do you Wetin she do o if not we for no hear dis kind sweet jam😩😮‍💨😂🤌🏾
2025-02-18 17:53:59
1805
onlyonelilrex
LIL REX OF MAPOLY💜 :
We no really send you and Arike
2025-02-19 14:26:54
1874
ese_869
Olololoooooo :
Guy dem Don carry ur song give fireboy 😂
2025-02-13 13:16:56
1687
ginamike91
❤️🌹Ğ Î Ņ Æ💕🌸 :
Leave Arike drop the song first… we go handle Arike matter later 😂
2025-02-13 10:58:11
1268
alexza0203
AlexzA02 :
If this sound has been giving u joy lately say hey to me 🥰🥰🥰
2025-02-21 15:58:15
692
desavagelord
꧁ঔৣ☬✞Savage✞☬ঔৣ꧂ :
Omo ☹️☹️see as everybody is anticipating on sad songs than normal ones 💔💔
2025-02-13 12:33:16
541
ocheme_jr
Ocheme Jr. :
Anything Arike do you, make she do am again make we fit the get these kind jams 😂❤️
2025-02-15 21:47:00
419
gnf_richomar
𝓦𝓲𝓬𝓴𝓮𝓭_𝕺𝖒𝖆𝖗 ♊️©️ :
oga better drop this song oh make we no come use our Hand drop am
2025-02-13 07:08:12
55
callmequest_
David Quest :
Kindly register that sound on tiktok bro
2025-02-26 05:55:41
6
mydhe_18
𝕄𝕒𝕣𝕪 𝕐𝕒𝕜𝕦𝕓𝕦🌺💞 :
Na Arike collect my babe ohh, fear who no fear Arike 😹😭
2025-02-17 11:43:20
90
arizona_270
that~gurl~Ariz🌚🌝 :
kunmie don't you think you owe us a story time already?💁🔥❤️
2025-02-25 10:45:45
5
paulgrahamstevenson
paul Graham Stevenson :
man you're good. damn good bro
2025-02-15 15:21:34
12
zee_zah001
zeezah😩💕 :
I was thinking it's fireboy song ooo😫
2025-02-15 20:59:59
7
brownnieey
Ms. Makuochi :
I just downloaded it now Omo this song brought memories
2025-02-19 17:10:07
6
commypretty
Commy Pretty :
This song has slowly become my sleeping pills 🥺 thank you 😊 🥰
2025-02-17 08:33:41
6
mhoe_zes
Àⓚàⓝ🅝í🥹🍂 :
Be like you and Omah Lay nah brothers from different mothers, cos nah heartbreak 💔 Dey give una mad vibes 😂
2025-02-21 06:35:30
24
therealpain001
TIMI 👿 :
Make omah lay and fire boy remix it 😁💜
2025-02-13 21:50:24
16
m.r_e.m.e.k.a
Hey Emeka 🐜🪐 :
I don tap follow and I don use sound I don tag you oya repost nah 😭😒😔❤️
2025-02-13 22:31:42
25
username_t312
Fán page :
Please drop this hit, already 😩
2025-02-13 22:25:56
7
champion_muzik
Champion Muzik 🎵 :
Bro thank God for Wetin Arike do you o, we for no hear this sweet melody ❤️
2025-02-16 11:06:37
8
ttbsammykayfaph
#TTBsammykay :
If arike break your heart 💔 gather here 😭
2025-02-18 04:17:22
300
richiefavour04
Richie favour :
I don repeat this song tire 😫🔥🔥🔥
2025-02-13 22:38:45
7
nina.kay36
Nina kay :
my ex name na arike wetin she do me no good at All 💔
2025-02-13 10:26:48
283
mrnoname373
Arc. Joshua :
anything wey Arike do u, settle with am so she go fi do u double shege again, we need another hit soon😂🔥🔥
2025-02-23 00:47:57
6
To see more videos from user @kunmieofficial, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About