@esedavid5: #CapCut

Eseoghene 🥹🦋
Eseoghene 🥹🦋
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 13 February 2025 14:06:39 GMT
754290
111235
1603
1442

Music

Download

Comments

shumzyblaq1
Oluwasegun❤️‍🩹 :
See as you they laugh like say you get papa😭👀
2025-02-14 07:26:41
2189
bigdc.0
International🌍🏁 :
You get yesh, your pa get belle 😂
2025-02-13 19:53:38
1095
colivaluzi3
colivaluzi :
Steps dey cry , this man go live long
2025-02-14 08:36:32
851
ajayisolomon17
Solomon akande :
See as successful people dey like my comment
2025-02-15 13:15:18
284
bigyusuf40
bigyusuf40 :
Chairman Dey tear am oo 😂😂
2025-02-13 18:45:17
207
iyeumame.chukwume
Iyeumame Chukwume :
You wey hold phone with one hand dey check comment… I greet you o 😂😂💔
2025-02-15 20:34:43
60
adura1
IFENKILI🥺❤️🇧🇪 :
My papa just Dey carry newspaper up and down😒💔😭😂😂
2025-02-15 09:39:47
136
de_bigbaby21
de_bigbaby😍 :
i just look my papa hiss
2025-02-14 10:02:11
63
bigchristabel21
♡ꨄChristabel♡ꨄ☺︎︎💕 :
I dey jealous you and ur daddy 😒
2025-02-13 18:39:22
778
gregornella
user2612272496340 :
And I saw this fine girl with this outfit today oo😂😂 I wanted to call you sef
2025-02-13 16:14:36
26
juan.cito1223
Invalid User❌ :
keep it up papa i dey carry this video go show my papa make e see en mate no be everytime e go dey show me my mate😂😂
2025-02-15 08:21:02
18
beckyoffixial
ꨄ𝐬𝐢𝐝𝐞_𝐜𝐡𝐢𝐜𝐤😔❤️‍🩹🥂 :
🥺my father own nah to de squeeze face nor be him mate be this ???😏
2025-02-17 17:14:50
27
johnsongideon610
GÏDËÖÑ⚽ :
u don tell am say money da tiktok ohh 😂😂😂😂
2025-02-13 20:18:03
48
__smart001
$MART🙂↔️ :
Alex Dey learn for where EPA Dey o😂
2025-02-13 14:51:48
343
spreadingloveinamerica2
𝔸𝕤𝕚𝕒𝕟 𝕝𝕠𝕧𝕖 🇺🇸🇯🇵❤️ :
May he live long ❤️❤️
2025-02-17 16:32:01
13
thvggervibezrp
thvggervibezrp :
Papa go live long ❤️😫
2025-02-18 22:39:29
4
lu_na0012
April 21st 📌🤍 :
Name sake 🥹
2025-02-15 12:25:39
6
being_fuya
Being_Fuya💕 :
If I buy shawarma for my own he does anything I say 😭😭🤣🤣
2025-02-13 20:03:50
13
de_great_2
~CONSTANTINE~ :
Papa Dey feel the mood sha
2025-02-14 07:32:36
8
demmyfrosh4
🌴💚OMO IYA IBADAN🌴🖤 :
Wetin daddy go chop for him youth 🥺🥺🥺
2025-02-15 07:49:38
18
ewilife20
Ewi Dickson980 :
Why u to de stress dis man so
2025-02-13 19:35:34
41
www.tiktok.combigdot
Big Dot :
See as billionaires Dey like my comment 😂😂😂🙏🙏🙏
2025-02-21 20:36:55
6
prettynimo6
pretty nimo❤️💯 :
mood✨
2025-02-14 09:31:28
4
catamaraji
Cata Maraji 🦇 :
Daddy get steps oo 😂✨
2025-02-24 14:03:36
2
akua_mhoda
Akua_mhoda :
This one na real Valentine ❤️❤️❤️love lives here🥰
2025-02-15 08:05:15
7
To see more videos from user @esedavid5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About